image
9ja no dey carry last

9ja no dey carry last

By Adedayo in 17 Sep 2015 | 14:05
share
Adedayo (Kingson1)

Adedayo (Kingson1)

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 1359
Member since: 17 Jul 2015
Can't stop laughing...
*Na only for Nigeria you
go see fish inside
"MEAT PIE"..
*Na only for Nigeria we
dey count money after
we withdraw am from
ATM because we no
even trust ATM
machines.
*Na only for Nigeria
PHCN dey say:-Win a
brand new GENERATOR
if you pay your NEPA
bill...
*Na only for Naija
people dey horn for
traffic light make e
quick change from Red
to Green...
*Na only for Nigeria
Pharmacy dey sell Coke,
Recharge Card, Chin
chin,Puff puff and beer,
Wetin you no see for
Naija, you no fit see am
anywhere in d world...
*Trust me. Na only 4
naija you go find a
graduate of mechanical
engineering dey do him
NYSC 4 Police station.
*Na only 4 naija you go
see one person dey use
Bold5, X3, Ipad2 and
Nokia N8 all at once
while his mother dey
sale akara and bread for
jungle.
*Na only 4 naija you go
see a graduate of law
dey work as generator
repairer.
*Na 4 only Naija, you go
see mad man dey
control traffic, people
wey their head correct
dey obey...
*Na 4 only Naija, wey
you go see the
president senior the
country himself.
*Na 4 only Naija, you go
see native doctor dey
use laptop connected
with MTN modem.
Maybe they are now
consulting the spirits
online..
*Na only for naija u go
see a man selling a book
from street to street
dat says HOW TO MAKE
MONEY WITHOUT
STRESS. I wonder why
him no read d book. I
salute una Nigerians....
Naija no dey carry last..
Na only 4 Naija u go see person
read
this my joke finish without
commenting.lol
17 Sep 2015 | 14:05
0 Likes
 
 
funny mech. engr 4 police station
17 Sep 2015 | 14:21
0 Likes
So funny proud to be a Nigerian
17 Sep 2015 | 14:25
0 Likes
dats Naija 4 us
17 Sep 2015 | 14:44
0 Likes
God bless Nigeria
17 Sep 2015 | 15:12
0 Likes
Uhmmmm.... We re just talented
17 Sep 2015 | 16:06
0 Likes
We ar d greatest #thegiantofafrica#
17 Sep 2015 | 18:07
0 Likes
I luv naija bt we need to change some of our mentality
18 Sep 2015 | 04:47
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.