image
Abeg feel dis Song

Abeg feel dis Song

By PhuharD in 22 Oct 2016 | 11:51
share
PhuharD PhuharD

PhuharD PhuharD

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 152
Member since: 6 Feb 2016
Fada Fada remix ft Buhari. . . .
.
.
Buhari's verse:
"Since I win Presidency I dey travel go obodo
oyibo,
.
na spacecraft remain for me baba u know,
.
ndi Igbo biko bia n'ebe a take photo.
.
E no easy 2 dey chill with presido Obama.
.
Na teacher figure the presido e be 2 me o,
.
since I lost my senses na him dey come dey
help me o..
.
i say gone are the days wen 9ja people dey see
petrol oh
.
right abt na 350 make 1dollar
.
I thank AsoRock agu na echemba akanchawa o.
(akanchawa)
.
Na bullet proof cars me and my guards de take
waka o
(akanchawa)
.
Oya Jonathan where you dey o (Jonathan)
.
EFCC where you dey o
Wa le le
# Don 't sing alone pass it on for others to sing
22 Oct 2016 | 11:51
0 Likes
 
 
lol
22 Oct 2016 | 13:00
0 Likes
Lolzz
22 Oct 2016 | 13:16
0 Likes
Lol
22 Oct 2016 | 13:30
0 Likes
lol
22 Oct 2016 | 13:34
0 Likes
.
22 Oct 2016 | 13:41
0 Likes
Lol
22 Oct 2016 | 13:51
0 Likes
lol
22 Oct 2016 | 15:46
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.