Instead of these Aboki Okada riders to tell you
that they don't know the place you are going
to,
They will just Call price for you. So I decided
to teach one of them a lesson.
Oto: Bike, Bike, you dey go?
ABOKI: Where u dey go?
Oto: London, How much?
ABOKI: Kai, how much U go pay?
Oto: You Tell me how much u go collect..
Aboki: N250 last
Oto: huh? London no far na, no be 150
naira?
Aboki: No na N250
ME: (try to leave him)
Aboki: Oya make we go...
"***Starts Bike***
Since 5 hours on bike, we are still on our way
to London.....
Aboki don round town and am enjoying the
Ride.
ABOKI: Oga, I neva reach?
Oto: No ooo e remain small, but you say you
know the place?
ABOKI: Yes I know am, e dey for front but your
money don pass N150.
ME: no wahala, I go Add 50 naira... Just
continue....
I go gist una how e end.
But not now sha, till we reach London
Today, i must reach London with 200 naira