Thanks to you all who wished me a wonderful and a blissful birthday.
On that i very much thank my twinbro @eliboy for a nice write up but, holy fire to that your dress code wey be black & black; abi i dey do burial. I wasn't really a happy guy on that very day because, the nice & delicious food that i kept for you guys but none of you came. I soaked garri with fuel and added it a little cement with a well Iodined salt(kia see combination) but i saw no one, that was how i wasted my fuel=#145 garri=#250 half bag of cement=#1100 salt=100 the total of =#1595 just imagine the waste of money for this kind hardship. God pls bless my hustle.
Some of my pals and guys didn't wish me any birthday wish ooo. People like my senior man @coolval222-2 @ademolar @invincible @roes @fridex @harmeenart @tenniebenson @krizzy @desire @homortiyor @Mubarak @japhola @many others but that one no be wahala at all.
Wetin me i know be say when the enemies dey fine me on top table i go just hide under the table dey Smile, if them dey pursue me i go run jump enter my mama pot but, if dey eventually open the cover i go tell phyno and olamide make them help me with their GHOST MODE ; because dey no go see me!! But how i wish i could fly; gobe for dey ooo..
Lastly i will like to thank you guys again people like Mr coolval @ele1 miss coolval @promzy my ex crush and sis from another mother @hauwa abeg no vex; help me dey hold that your guy mouth @samnolimit the name phunny dude wey i use efizzy put make e be like phyno own na him e say next go be funnel but, that one no be wahala at all because him next him go be gallon and i go dey use am put kerosine. @samnolimit @okoro way say we go sambisa forest for my birthday holy ghost fire!! No be me una see na my spirit @konami abeg i no be your brother in crime but your brother in peace but if you still dey find your brother in crime, you come make i draw for you for ground or for paper @sirmike your name sounds oldish but your boy still dey hail you jare.
@babysmall aka @victoriouschild thank God say i don later see person wey dey call me sweetheart atleast we can start from there. Infact you are my diamond cause you are precious to me. Finally i dey greet my twinbro @eliboy i call him the black diamond but no be for my babe side ooo, but bro i love you
Thanks to you all coolvallers i love you guys; but if you didn't wish me anything on my birthday, wish it to me here.... Thanks love you