image
Arsenal FC new Anthem

Arsenal FC new Anthem

By OyefestuS in 19 Feb 2016 | 03:29
share
OyefestuS OyefestuS

OyefestuS OyefestuS

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 1002
Member since: 12 Mar 2015
Baba God o(pick up d call) emi na fe gba cup o(mo fe gba cup o) barcelona o lori meji o, na beg i de beg o, Olorun orun(pick up d call), emi na fe gba league o(mo fe gba league o), bayern olori mejí(pick up d call) na beg i da beg o.
I don enter top4 tire, many season he don pass and i never win league, Oluwa answer my call o, awon egbe mi ngba trophy, won gbe ifee si ifee, emi na fe yayo oluwa
damiloun o, mama je ki chelsea bere wipe nibo lolorun mi wa, no put me to shame o baba ejowo answer my prayer, mama je ki man utd ri temi wi kon ri temi so, i
look up to u answer my call.... Oya na na na... Answer
my call o.....
Up Gunners
19 Feb 2016 | 03:29
0 Likes
 
 
What is dix one saying,so d last 2 F.A cups na eyimba win am abi d last 2 cumity sheild na delta queen am
19 Feb 2016 | 03:36
0 Likes
@Skookum no mind dem bad belles dey anthem no make sense sef trash.. up gunners
19 Feb 2016 | 03:45
0 Likes
opi
19 Feb 2016 | 04:09
0 Likes
u are just making jest of ur club,hmmmmmmmmmm.
19 Feb 2016 | 04:13
0 Likes
..,....Arsenal say him wan win league not cup dats why dem change am for dia anthem......
19 Feb 2016 | 06:07
0 Likes
[color =maroon]I don't watch ball.....[/color]
19 Feb 2016 | 06:10
0 Likes
bad belles.......rubbish
19 Feb 2016 | 06:35
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.