Hahahahaha postponed kwa?
Lai lai this must not happen, me wey don dey sing for the cow which i choose to be slaughtered in readiness for the easter fiesta, me wey don hala my niggas dem to prepare for this easter, my babes wey go troup in dem don dey ready, na judas wan cum spoil am for me because u wan make dem increase money for u, lai lai i no go gree o