image
De "PANT"

De "PANT"

By Macrex in 1 Jul 2020 | 07:47
share
Macrex dude}

Macrex dude}

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 1461
Member since: 26 Mar 2016
Madam= kate, am looking for my pant ?

Kate= ah Madam, i no dey wear pant o, oga self na my witness.

Oga = set awon!!! u say?

All this while, the Gateman was listening to their conversation from the window. Then he whispered.

Gateman= Madam.. Madam... Na de white one way get flower abi na dat way dey like catapult? Cause one of them dey my bed.

house boy(Macrex)= chaii this one na better both team score.... Awon!!! Ne ne yi

Na Supreme Court we dey now...
1 Jul 2020 | 07:47
0 Likes
 
 
@Hormortiyor @victoriouschild @frankkay @ladyg @fridex @ele1 @coolval22
1 Jul 2020 | 08:02
0 Likes
Kikikiki chai na yeye husband nd wife b dat o. My boo @fb-danieledem i think we no dey like dis couples o? @emmy01 the only shemale in coolval @henrymary @thecomely hmmm na dis kind tin na e dat ur big smtin go work wella o.
1 Jul 2020 | 08:17
0 Likes
implicated!
1 Jul 2020 | 08:23
0 Likes
Lol
1 Jul 2020 | 08:48
0 Likes
@ladyg abeg no talk about my amu again abi u want make i use am shift ur womb ni?
1 Jul 2020 | 09:15
0 Likes
Yeye family
1 Jul 2020 | 09:16
0 Likes
Ewooo make una come see my write up o world ppl, abeg i mention @thecomely amu here ? My broda man @ele1 my paddy man @emmy01 my boo @fb-danieledem shemale @henrymary my granson @timson abeg make una judge dis matter o.
1 Jul 2020 | 09:40
0 Likes
Lol
1 Jul 2020 | 09:46
0 Likes
Na confirm equalization
1 Jul 2020 | 13:05
0 Likes
Family of comedians
1 Jul 2020 | 13:36
0 Likes
See this guy o.... @fb-danieledem the day I go shift @ladyg womb na u go fan us that day... My papa @ele1 how work today... Shey make I send my account month don end oo
1 Jul 2020 | 17:33
0 Likes
.......
1 Jul 2020 | 18:23
0 Likes
complicated issue
2 Jul 2020 | 05:55
0 Likes
@macrex, shey na the matter you still dey find how to settle am con make you scarce for here?
2 Jul 2020 | 16:04
0 Likes
@hormortiyor my mannest how far :g
2 Jul 2020 | 16:08
0 Likes
@macrex, I dey lowkey
3 Jul 2020 | 18:21
0 Likes
Hehe! Husband and wife... Boom... Yawa don gasss...
8 Sep 2020 | 08:27
0 Likes
hahahaha
28 Sep 2020 | 09:42
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.