[b][color =green] E get one English wey oyinbo man dey call
reciprocation. That one mean say do for me I
do for you. One proverb sef talk say, use hand
wash hand na so hand dey take clean. So k go
like make we talk about this matter because I
don notice say most ladies dey believe say na
the duty of man to dey cal, dey text and to dey
buy all d gifts for them even after Dem don
marry sef finish. So I say make we talk am
ooooo.
Is it compulsory that the man is the one to do
all the buying, calling and all that applies to
being in a relationship? [/color][/b]