image
+++Evening Joke+++ LMAO!

+++Evening Joke+++ LMAO!

By Sunbeam in 15 Oct 2015 | 13:08
share
Sunbeam Sunbeam

Sunbeam Sunbeam

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 320
Member since: 1 May 2015
"Hello Uncle @frankkay, nobody dey ouz nw oo, Akpos said to the phone..."ehn ehn, u mean say nobody dey ouz nw, Philip nko? "he no dey Uncle" replied akpos, "Grandpa nko?" He no dey, ok u sure say nobody dey ouz, make I cum use dat Iron wey Aunty @Jummybabe buy 4 grandpa... Yes uncle, nobody dey ouz, ok I dey cum....
+++Minutes later+++
Baanng.... Banngg.... Baangg... Ahn ahn no b Akpos wey call me nw say nobody dey ouz... Abi him dey sleep... +++on phone+++
"Hello Akpos, where u dey?" Ahn Ahn bros @frankkay no b u say make I call u if anybody no dey, ehn ehn? Replied uncle, uncle me self no dey o... One word 4 Akpos!!...
15 Oct 2015 | 13:08
0 Likes
 
 
MUMu boI
15 Oct 2015 | 13:13
0 Likes
Choke
15 Oct 2015 | 13:25
0 Likes
Hmmmm :-(
15 Oct 2015 | 13:40
0 Likes
@hbankee u funny so na me u use crack joke well nice u try but dis akpors sef wic kind human being be dat he de tink upside dawn
16 Oct 2015 | 05:18
0 Likes
Lol
18 Oct 2015 | 04:55
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.