Imagine If animals and insects were on
facebook,
we'll
be having posts and comments like......
1. MOSQUITO WALL POST:
Finally PHCN don off light, blood sucking
things.
COMMENTS: (a) Fuck up, dey don on gen for
my end.
(b) Abeg bros which area you dey? My people
don
fleet house.
2. DOG WALL POST:
Na wa oh..... I never even stay reach 5mins, all
these calabar people don dey eye me. *Ghost
mode
activated, them no go see me*
escaping things on my mind.
COMMENTS: My neighbour na calabar too. The
man eyes no good for where dogs dey... I go
bite am soo.
3. RAT WALL POST:
Omo na die I dey oh..... No food for my
master
kitchen. Na ehm books go hear am nah. Ehn
think say I come ehm house to watch tv abi?
COMMENT: Your master stingy, disown am jor.
4. CHICKEN WALL POST:
On the 1st of Dec. I'll be traveling for one
month, if you need my attention, enter bush I
no fit shout. All these xtians no be em at all.
COMMENT: No be only you oh, I dey migrate
too.
5. HE-GOAT WALL POST: Heat mood activated,
any she-goat online for
sex chat?
COMMENTS:
(a) She-goat. @He-goat you're a capital BIG
fool.
(b) He-goat. @She-goat, pretender, as if you
no dey feel horny. Carry your smelling
backside comot for post jor.
6. COCK WALL POST:
All these hen go dey run like say dey no wan
do. But if you catch them, dem go bend
quickly,
set
for doggy style. COMMENT: Your own better
nah, you dey catch
them. The ones for my area na fast and
furious. I don pursue tire....
7. RAM WALL POST:
As Salah don dey reach, na church things
from now on. (blood of Jesus go cover me)
Or What Do U Think?