image
For GUYZ

For GUYZ

By sunshine in 20 Dec 2015 | 14:27
share
sunshine sunshine

sunshine sunshine

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 356
Member since: 10 Dec 2015
Guys, Dating na wash oh, so this is how to be a successful playboy in naija. Nowadays, na playboy sure pass oh!. Na the rules be this:
1) BE ATTRACTIVE:
This is the most important rule in the game. Girls fall for
attractive guys, it’s simple and plain. So guys, hustle and
package yourself: take care of your hair, skin, wear nice
perfumes, and dress fly!. I’m not talking about skinny
jeans, I’m talking about that grown man look and please
don’t sag too much. No mean say you go keep trouser
for your chest oh. lol. Be a fine boy bro!!.
All that money wey you use dash one girl wey dey break
your heart and no even send you, use it and package
yourself so that you can attract more girls. Girls love
guys that other girls will trip for, it gives them more self
esteem. That’s what’s up oh, wake up!.
If you package yourself and look attractive, you don’t
need all that “10 ways to get a girl” bla bla bla, all na
hogwash. Girls will come your way, all you need to do is
to know when to detect the green light from them and
zoom in. If you get nice apartment and car na advantage,
all na still under attraction because you will attract a
higher class of girls.2) 50/50:
please, don’t go extra miles to get any girl. If she likes
you, she wouldn’t stress you, things would be smooth.
Stop the excessive calls, text, chats if she is not
reciprocating. If you’ve called her 3 times and you never
receive 1 call from her, omoh na jonzing oh.
Let her be, she’s not feeling you. Because that same girl
wey no dey return your calls, get other guys wey she go
dey over-call like 3 times per day. You dey chase am for 3
months but emeka Don straff am within 1 week. Na
packaging. That’s why I say you should package and be
attractive (number 1 rule).
If you’re attractive, you would have enough girls and the
few jonzing girls wouldn’t matter. Even Jay-z can’t get
every girl but his “attractive” money can get him enough
to last for his lifetime.
3) DON’T DEPEND ON MONEY:
money is good but it’s not the ultimatum when it comes
to getting Nigerian girls. If you must spend, spend it on
yourself. It’s called packaging… Again the most
important rule comes in: be ATTRACTIVE.
Those who depend solely on money to get a Nigerian girl
are guys whom are “unpackaged”, ugly or have very low
self esteem. Bro, if you’re not bad looking, package
yourself and watch things change.
That girl wey you dey buy BB porch for still get guys wey
dey straff her for free!!. Don’t be a maga, use that money
take package yourself. Even if you spend, it’s gonna be very little and for very important reasons.
I hear guys dey shout say the key to naija girls na money
but na pure lie! Be wise. Girls also like sweet-talkers, tell
her whatever she loves to hear. If she finds you
attractive, the only thing you gotta spend on her is time
and maybe a little cash.4). SINGLE MINDSET:
In Nigeria, the relationship world is a fairly tale. A pipe
dream. Most of the relationship na pure wash. They
might feel we are in a relationship but in my mind I’m
single. If you have this mindset, you would worry less
and give her freedom.
Girls love freedom, they hate an over suspicious/nagging
guy.
The level of cheating nowadays is hilarious. Brothers,
stop putting your hearts in every relationship cuz only
like 0.5% of Nigerian girls are trustworthy.
They are scarce, Be wise. Your girlfriend fit get like 5
other bad guys wey dey service am. I dey laff you!!. You
nor dey see wetin dey happen for our social media?. Na
only you like to straff abi? Hahaha!
5) BACK-UP PLANS:
omoh its good to have at least at 4 or 5 girlfriends in
this computer age oh. I pity guys wey dey form “I’m
faithful” to one. Bro, that your “faithful” girl might be
fvcking other dudes.
That’s why she breaks your heart: stup.id murdafucka.
Abi na spirits get all these girls wey I dey sexvice?. I dey
laff. When you have enough girls, no one of them can
deeply hurt you. It’s easy, you just pick the next best
one and in a few days all that memories of your ex is
swept clean. Move on, you st.upid murdafucka. Stop
catching feelings, that’s a bit:ch @ss trait.
20 Dec 2015 | 14:27
0 Likes
 
 
hmm @vict-vames come and see... This guy describe u finish Lolx @tenniebenson come oo @pharmVicky-mears
20 Dec 2015 | 14:32
0 Likes
6) DOG-EAT-DOG-WORLD: No matter how attractive and hot you are, there’s always someone out there that could outshine you. But it’s cool. Its a dog eat dog world. If a hotter/ richer guy snatches my girls attention, I wouldn’t care deep cuz I know I got more and I’d still attract someone else’s girlfriend too!…. And the circle continues. That’s how it goes, no hard feelings. 7) BED CHAMPION: Sorry, I cant teach you this but its important. Learn to be a giant at it, be the best you can be. Them like am die. If you’re good, she would keep coming back. I Don show with more points oh! SCARCITY: Naija girls are confused by nature. So confusion na another way to use follow them. Naija girls like guys wey no send them too much, as in guys wey dey show small affection but wey still no dey available. Let me give an example. At the 1st-2nd week of meeting, the calls you make to her will interest her. Fine. But If you call naija babe too much (let’s say 2 or 3 times per day), a time will come when she no go dey pick your call. That call wey you dey see as “caring” and “romantic” she dey see am as “disturbance”. Even if na missed called, she no go even flash or call you back. That time u Don too make yourself available, you value Don dey fall. Meanwhile e get another Guy wey if she see him call she go shout “oh my God!, its emeka!”. If na missed call, she go call emeka back sharpaly. That na because emeka dey scarce. If you dey always go visit her, one day she dey house but she go tell you say she go ikeja. Hahaha! Na Jonzing tinz o. Same thing goes for chatting: bbm, whatsapp, FB. Try dey scarce up sometimes, she go miss u small. This point is on the assumption that she finds you attractive and likes you oh when you first met. Because a girl wey no like you go dey jonz you like this from day one.
20 Dec 2015 | 14:32
0 Likes
I dnt agree wid ur 5th point oo bro
20 Dec 2015 | 14:33
0 Likes
QUIETNESS: Another secret be say girls like quiet guys! I swear!!. Quietness dey confuse them, e dey trip them. Unless you dey very funny then you fit talk but on the average. If you be type wey dey talk like parrot, she go tire for you quick oh. The more you talk, the more your value dey drop. She no go even let you meet her friends cuz you go fall her hands flat. TALK s*x: if you plan on straffing her, then you must give her clues long before the time arises. No be say you go tell her say “I want to have s*x with you” oh!. I mean during your normal discussions, try and chip in s*x talks and be a little nasty. E.g Tell her say her nyash make Sense. She go code say ur head is there. Some girls are bad but they hide it, it’s your job to bring out that nasty side of her. It might not go too well at first but later you go blend am in and At least make she no say your head dey there. Later on you go dey use joke tell her say you go like straff her. If you be pro for sweet talk, e get the kind things about s*x wey you go tell her wey go make her dey look forward to the straffing day. Any day you invite her over, her mind go dey there and anything you try wouldn’t come as a surprise. This way you stand a better chance of straffing because she already know say na baddo you be before she agree to come see you. Whereby you dey form pastor since and suddenly you come try touching or straffing, the shock wey she fit display go scatter everything. Hahaha! Shame go catch you and Some no go even come near you again. N/B: don’t be foolish bro, always keep a good girl and if possible, wife her. They are extremely scarce in naija so you must hold on and never let go if you find her. A wise Guy can identify a good girl. I met one during my youth service but sadly, she was married. Morals, soul, beauty, brains: A perfect woman. Until I find her, I shall keep pimping these bit:ches. WHAT DO YOU GUYS THINK?
20 Dec 2015 | 14:37
0 Likes
Hmmmm
20 Dec 2015 | 14:40
0 Likes
[b]@ritagold u ehn.... me na good boy oh... says my mummy[/b]
20 Dec 2015 | 14:40
0 Likes
am not scared of any guys guys are the one scared of me cos dey know if dey know call me I no dey care kokan ye na dat his own problem
20 Dec 2015 | 14:43
0 Likes
all dis point wasn't mine a guy can use any of dis nd think it will work maybe because I don't have time for guys
20 Dec 2015 | 14:47
0 Likes
What! Dis Sunday!! O Boi U No See Me Ooo Dont U Knw I Am A Rev. Father's Son? U Want 2 Corrupt Me, God Forbid. No Let My Fada C Dis Tin Ooo......Lolz Though D Points R Gud U Still Need Some Oda Necessary Skillz 2 Get Dem U Knw *I No Talk Anytin* Still Holy Nd Single. Abeg Stop Corrupting Our Gud Church Mindz
20 Dec 2015 | 14:48
0 Likes
sssssssshhhh Guy com, wey u gather al dis pakage frm? no spoil me o, infact I'll tel ma mummy 4 u. Lol
20 Dec 2015 | 15:11
0 Likes
Hmmmmmmm.... Okay.. Next??? Na me one guy go dey use do shakara??? Lol.. He better commot 4 road mah see better ppl... But my own @Vict-Vames is different... @Ritagold face front abeg.. Stop drooling
20 Dec 2015 | 15:14
0 Likes
hey pretty girl pull ur skirt e get waiting I won tell.....
20 Dec 2015 | 15:14
0 Likes
@jummybabe are u sure abi na cuz we no knw u reach house ?
20 Dec 2015 | 15:53
0 Likes
and y will I lie @arosunshine
20 Dec 2015 | 17:08
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.