i don show face again ooo
with your confam team eliboy's
ontop the [color =green] FreshAirShow[/color]
As we dey reconnect with our friends, family e
don tey wey we see and miss and like hear
from again you go just tell me your favorite
Tv show those days wey you like well well. My
own na Ishawuru, Uncle Joe, Papiluwa etc. In
short my own plenty ooooo make i leave the
rest for you to tell me.
Topic: Me and one of my friends dey talk some
time ago and she tell me say she never go her
village once, when i ask why, she say her papa
tell her say na when he carry her senior
brother go village, he come fall sick and die
three days later. According to her, her papa
tell her say her elder brother wey die so, dey
alright before them reach village so na the
village people kill am. So none of them go
reach village again.
The question wey i won ask be say all the
witches and wizard na only village dem dey?
why some parents dey forbid dia children to
go village? how many times you don go
village? wetin be the best way to handle this
issue because some of us no know where we
come from.,.
.
.
. [IMG]https://scontent-amt2-1.xx.fbcdn.net/v/t1.0-9/fr/cp0/e15/q65/13680881_10205001583039089_3683540243249059935_n.jpg?efg=eyJpIjoiYiJ9&oh=dada21240285253c84cfaa29d75efc82&oe=57E9669F[/IMG]
[IMG]https://scontent-amt2-1.xx.fbcdn.net/v/t1.0-9/fr/cp0/e15/q65/13668964_10205001583599103_2223758214619427441_n.jpg?efg=eyJpIjoiYiJ9&oh=2a44cc6392f1124a02d51a9016269cef&oe=58142388[/IMG]
[IMG]https://scontent-amt2-1.xx.fbcdn.net/v/t1.0-9/fr/cp0/e15/q65/13707518_10205001584719131_4295246942320947103_n.jpg?efg=eyJpIjoiYiJ9&oh=5296b56a7e1718ed351abf834f389761&oe=58232111[/IMG]
[IMG]https://scontent-amt2-1.xx.fbcdn.net/v/t1.0-9/fr/cp0/e15/q65/13434873_10204818948313335_1917907327306116066_n.jpg?efg=eyJpIjoiYiJ9&oh=afe553bad7add0a5189f61c735818c46&oe=58255D37[/IMG]
.....
as u read r..emember to vote him @eliboy
.
.
TEAM ELIBOY
@hauwa
@victoriouschild
@macrex
@j-sharp
@samnolimit
@yusingkey aka Dee-key
@roes
@lnetfunmiyahoo-com harmeenart
@adura