image
Fun Time

Fun Time

By Adedayo in 23 Nov 2015 | 16:30
share
Adedayo (Kingson1)

Adedayo (Kingson1)

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 1359
Member since: 17 Jul 2015

1. You see identical twins, you still dey ask 'na twins be dis'? No bros, na picmix...lol
2. Nepa brings light and everyone in the neighborhood shouts 'up Nepaaa'! My guy ask me, O boy na light be that? No oh, Na Holy Ghost fire! Lol!
3. You see person dey vomit, you still dey ask am 'you no well'? He well, e juz dey practice how to vomit...
4.You just wake up from sleep person come ask you "you don wake?" No oh, I come buy bread wey I chop for dream..
5. You see woman wey born new pikin u ask her "madam u don born? " No ohhhh, she buy am for Olx...
6.You greet person "good morning ma" ! She ask, my pickin you don wake???? no ohhhh, I dey sleep walk...
7.My guy ask me "O boy where u dey?" I tell am say i dey bank, nd him ask me "Wat is happening there?" I go uproot cassava... *Lmfao*
8.My neighbour sees me opening the gates to drive out and asks me, U dey comot? Not at all... I be the new gateman...
9. I dey watch film… my guy enta come ask me "Guy na film u dey watch? No naa... I dey discuss with Osuofia...
10.U see me dey chop indomie come dey ask me, O boy, na indomie u dey chop so? No ohhhh... Na fried rubber band mixed with thread..
..........................................................
As it stands now, abeg i need to ask u one question? No vex abeg Na Coolval be dis?....
23 Nov 2015 | 16:30
0 Likes
 
 
No no be coolval o, na heaven we dey lol @pizzaro @PEmenazi
23 Nov 2015 | 16:39
0 Likes
hotval
23 Nov 2015 | 16:58
0 Likes
No Oooooo na national assembly
23 Nov 2015 | 17:01
0 Likes
No no no na weac office
23 Nov 2015 | 17:10
0 Likes
Na question i ask nw
23 Nov 2015 | 17:10
0 Likes
Lolzz.... Noo... Here arent Coolval, but Sambisaval
23 Nov 2015 | 17:14
0 Likes
No, na freezervall
23 Nov 2015 | 17:43
0 Likes
no na sleepval
23 Nov 2015 | 18:28
0 Likes
NOOOOOoooooOOOO, Na JAMB office we dey.... Funny stunt
23 Nov 2015 | 19:42
0 Likes
Hurrrr foolish ???? Wen answer her already obvious............it typical of Nigerians sha
23 Nov 2015 | 21:44
0 Likes
Hahaha No o. We dey Youtube.
24 Nov 2015 | 01:32
0 Likes
Lol
24 Nov 2015 | 01:40
0 Likes
noo no b coolval o na TWITTER we dey lol... @kingson1 u try 4 dz bro
24 Nov 2015 | 05:12
0 Likes
No ooo no be coolval ooo, na fire val
27 Nov 2015 | 10:34
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.