U dey do opening prayer 4 Night Club...
- Na God go slap ur mouth.
U come back from Dubai dey form British accent.
- Na rat go chop ur mouth
U be house boy u come dey play Rick Ross - I am the
Boss.
- 4 where na.....mumu
U dey add water to egg say e go plenty when u fry am.
- Why u no add yeast join am....olodo.
U no go university, and u dey find ur name for NYSC
posting.
- Na yeye dey worri u.
U dey Birmingham University and but u dey house
coz of ASUU strike.
- Even devil dey fear u
House dey burn, you wan use gas do fire extinguisher
- Hahahahaha....u don die.
U wan chop noodles come dey rince am before u cook
- I salute ur hygiene.
U say Terry G's music dey inspire u
- unto which level!! madness
U carry candle dey look for where fuel dey smell from.
-continue u go soon see am
U call MTN to tell dem sey ur free browsing has
stopped working.
- Lolzzzzzzzzz... ..mad man
When pastor talk say 'Do something crazy for the
Lord' u come carry church offering run
- na who go come chase u?.....
-U read dis post u no comment....u b witch.......?
Goood morning