image
******Happy anniversary to anyone who had an Emergency Ebola salt bath last year******JOKE*By OSUSTALKS

******Happy anniversary to anyone who had an Emergency Ebola salt bath last year******JOKE*By OSUSTALKS

By jclash in 3 Aug 2015 | 09:13
share
jclash jclash

jclash jclash

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 104
Member since: 19 Aug 2014
Happy anniversary to anyone who had an Emergency Ebola salt bath last year... It's exactly a year today brethren .. funny how time flies...#Winks this one na pigin englis go fit talk the story oo.....na that day me I know say na bad friends I get oo...nobody even send me not even tell me say the cure na salt....I just chill for hostel as my babe enter my side na...una sabi the story na *over night things*. We cuddle like fish for water, around 3am my hand dey one conner dey represent. Her phone just ring *i be think say na one toaster they call her that night, me Osusu one...the only Jclash for Coolval.. I tell her say make she ignore am. The phone ring again, like 2 times, she con pick am.....na her mama dey call her say make she bath with salt oooo, me con fear say na wic kind parol be that....na so like two other person call her make she still run salt water take bath...for morning na so we use salt take bath oo...I be no get salt for hostel be4..me go meet my hostellers them make dem push me small salt...dem say them no get salt again, shoooo na wic leg be dat one...na so I go buy salt oo....salt put money over night as I beg the woman say make she sell am for me 200 naira oo. Na so me use salt take bath, as my body be like fresh fish for water......
ABEG TELL US OWN YOUR EBOLA SALT BATH STORY
3 Aug 2015 | 09:13
0 Likes
 
 
Mehn How Time Flies....I first saw the Salt Ish on Facebook oooo sayinq everybody should bath and drink water filled with salt cos datz the only way to prevent beinq infected by the deadly Ebola.... . . Thank God for savinq his people ooo and i must say itz really worth celebratinq..... . . Finally to all who died durinq the encounter of the Virus,,may their soul rest in perfect peace....Amen!
3 Aug 2015 | 09:38
0 Likes
hehehe... omo ita. Ur story na smal... No b smal tin dat day o Grand mama from village first us hear am, na she pass d info us, we say dem don start their superstition, our neighbor also inform us say, the king of igala land (Atta of Igala) say mak dem use salt bath so dat ebola no go affect dem. Anoda neighbor wey na igbira bring her own from their land wich is use hot water nd salt bath. No lon tin o, na'im we engage shaparly o, no time, who won suffer die lyk fowl?? Dat nyk eh... we use bath, replace sugar in tea nd akamu, use am brush teeth, rub 4 body commot. We even load salt 4 pocket enta skul...their fada!! prevention is beta dan cure, we go rub salt 4 hand b4 we shake our most trusted friends..... ppl die wella 4rm d salt sha, running 4rm death to death. (dat devil is a liar) WE WEY DY LIVE 4 AIRPORT... MUM C WEY DY WORK 4 AIRPORT.... WE RUN 4RM HER O. Na Hw D Tin Tak Go Jhoor...Lolx.
3 Aug 2015 | 09:55
0 Likes
Lolz bt d salt bath dey swt o
3 Aug 2015 | 10:33
0 Likes
Hmmm salt thinx i bath with the salt oo
3 Aug 2015 | 12:37
0 Likes
hahha I cnt 4gt DAT day, I wanted to travel DAT day ooo BT d tin. fear me n I no fit enter bus after drinking salt ywater DAT early morning
3 Aug 2015 | 12:51
0 Likes
Wat a tym 2 remember,i could remember dat day..it ws around 1a.m wen my fone rang,on seeing it,it ws my dad dat called,i ws xo afraid 2 pick havn al dz evil totz on my mind..i had 2 go wake my mum..wen she picked it,my dad told her dat we must al bad wt warm water n salt latest by 5~6am..we were surprised tinkn wat z happening..abt 30mins later,my grama also called 2 say d same time bt dz tym told us dat itz a cure 4 ebola...d next morning,as my mum wanted 2 tel our neighbor,she ws also on her way 2 say d same tin n told us dat her mum called he during d nyt abt d ebola stuff . . anyways,al glory n adorations to God wu made us survive,n 2 dose wu didnt..rip 2 dm ol
3 Aug 2015 | 12:56
0 Likes
me no bath with salt o.cu's it is written that we shall use our eyes to see it.we shall use our ear to hear it.but none of it will come to us
3 Aug 2015 | 13:03
0 Likes
No be small tin 4 my compound dat day oh! Bt me no use am bath, bt d rest pple and my family dem use am.
3 Aug 2015 | 13:52
0 Likes
Hahahahahha oh boi dat tin funny die..my phone come turn bizness centre lol.... Me sef use small salt join water... Who wan get ebola?
3 Aug 2015 | 14:51
0 Likes
Hahahahaha me i dey tear beta sleep o.na im ma mumcy wake me by 4:00 am tell me say make i carry salt water go bath. The tin as lyk joke b4 mumcy talk say in serious .huh,me come run enter bath room go shower wit salt sharp sharp.....
3 Aug 2015 | 15:03
0 Likes
That day was not funny at all it was around 4am that my sis fone rang when she picked the call it happened to be a frnd that has never called her before the gal told her to bath with salt water she didn't even take it serious then a church member called and said the same thing so we thought it was from the church cos the oda gal is also a member of our church so we woke up the whole house my dad even came up with the idea of bathing with hot water which we all diligently agreed to and we all started calling families and friends it was later we heard that it was to prevent ebola and not from the church and later discovered that it was a scam that was a day i would never forget. A day to remember
3 Aug 2015 | 17:32
0 Likes
Hahahahaha lolxxx@vict-vames funny yhu,like seriously.m laffin mha ass out..rily funny..
3 Aug 2015 | 17:53
0 Likes
me i use bitter *ola and salt
3 Aug 2015 | 19:38
0 Likes
Happy salt bath remembrance day fellas.. its indeed a thing worth rememberin n celebratin i mst admit, but den my hrt goz out 2 doz who lost dia lives in d act xpecially doz in jos n oda regional areas.. acept my dipest condolences n .R.I.P..
4 Aug 2015 | 01:18
0 Likes
Lolz i bath wit hot water & salt o
4 Aug 2015 | 06:27
0 Likes
I've even finished dressing 4 wrk wen my mum called me 2 add salt into my bathing water i av 2 off my cloth nd go bck 2 d bathrum...
4 Aug 2015 | 11:45
0 Likes
Lolz....m i didn't bath wit salt dat day o bt I was damn scared lyk Criously, cos dia was no salt 2 use......we went 4 a camp......Omo english no fit yarn dis kind tin wello. Naso early Mrng 4 camp everybody just dy receive calls 4rm dia peeps na which z unusual, na so malle(mum) halla m say make I use salt take baf o, Haa Wia I wan c salt take use baf 4 dat kind place, u knw nw dat kind teenage camp if una don enter gate no going out and Wia dy wan c salt give hundred pple make dem take use baf, Omo dat Mrng u need 2 c wen sum pple dy cry cos no salt nw......Omo we manage baf like dat no salt wit fear say we don contact already o......we enter church nw u need 2 c d way ppl dy pray, na dat kind time u go c confirm christians Omo dat day I become saints bcos of EBOLA o, DAT Xm week wey we go huz na, na public bus we go enter again another means wey person fit grab EBOLA chai......anyways z gud 2 b prayerfull o Lolz.....unforgettable experience Shaa...kai @jclash na u sabi remember sumtin jare......happy EBOLA anniversary Lolz
4 Aug 2015 | 12:05
0 Likes
I don't use anything cos I was not in country den
4 Aug 2015 | 12:31
0 Likes
Lolzzzzzzz na early morning one of my neighbour broadcast d tori b4 we knw it everybody start boiling water nd putting salt ooooooo but 1st i didnt accept d offer but wen my mum call me on phone nd warn me dat i must use it cux she knw dat i dont normally tak medicine or herbal mixture so i hav no option dan 2 use it also oooooooooooooo
4 Aug 2015 | 13:55
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.