image
Have You Seen  Black Spaghetti Before? (Photo)

Have You Seen Black Spaghetti Before? (Photo)

By Tiffany1 in 20 Sep 2015 | 18:31
share
Tiffany1 Tiffany1

Tiffany1 Tiffany1

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 3156
Member since: 25 Jun 2015
notavailable notavailable Eww..lol
20 Sep 2015 | 18:31
0 Likes
 
 
FTC I deh craz chop this thing? kinda irritating sef
20 Sep 2015 | 19:28
0 Likes
Who go chop am?
20 Sep 2015 | 20:06
0 Likes
Irritating oooooo
21 Sep 2015 | 02:37
0 Likes
Shey no be semovita I deh see there with am spag??? I must see the pack/sachet before I believe...
21 Sep 2015 | 03:33
0 Likes
Gosh! Werin e b? Abi dem suppose say black worm
21 Sep 2015 | 03:46
0 Likes
Dis 1 nobe spag na poison........kinda irritating gidi
21 Sep 2015 | 03:51
0 Likes
o boy dat one na fried rubber band
21 Sep 2015 | 04:05
0 Likes
Hahahahahaha na dis kind food @Mray dey chop oooo
21 Sep 2015 | 05:23
0 Likes
Mehhhnnn... 100yrs 2 cum I can't blve diz....
21 Sep 2015 | 05:26
0 Likes
na waoo....nothin wey person no go see
21 Sep 2015 | 05:52
0 Likes
Chaiiii olorun maje n je jeje kuje
21 Sep 2015 | 05:53
0 Likes
black is beautiful hohohohohohoho
21 Sep 2015 | 05:59
0 Likes
Gush!so scary
21 Sep 2015 | 06:36
0 Likes
Lets c d pack b4 ah go blv dx one o.. Damnnn! Luk lyk black ring worm kina
21 Sep 2015 | 07:08
0 Likes
i can't and won't eat this ?????????
21 Sep 2015 | 07:53
0 Likes
I tink it was mixed wit banga soup ☺
21 Sep 2015 | 11:45
0 Likes
i no go eat this ooo i cant wallahi
21 Sep 2015 | 12:06
0 Likes
shoo? made from what production please?
21 Sep 2015 | 13:34
0 Likes
I can't eat vhis
21 Sep 2015 | 14:30
0 Likes
All Of U Wey Dey Say U Knw Fit Chop Am.By Force By Fire U Go Chop Am,u Wan Mak My Labour Go In Vain.He Easy To See Ringworm 2dae Talkless Of Makin It Spag.Na My Industry 4 Heaven Dey Produce Am.Bt Me Wey B D Manager Is Nt Allowed To Taste It,no Ask Me Why O,abi U Pray Say Mak I Chop Dis Kind Thing.
21 Sep 2015 | 15:59
0 Likes
Even if I wan die for hunger.
21 Sep 2015 | 17:55
0 Likes
otami oni ya forkor
21 Sep 2015 | 18:29
0 Likes
Na korean ple dy eat am
21 Sep 2015 | 18:50
0 Likes
Lol @samsong
21 Sep 2015 | 18:56
0 Likes
Editing things
21 Sep 2015 | 18:57
0 Likes
God 4bid I dy kraze to chop dat knd tin?
22 Sep 2015 | 03:13
0 Likes
De tin luk lyk dirty worm
22 Sep 2015 | 03:14
0 Likes
abeg @tiffany1, na d folo come colr b dat abi dem mix something?
22 Sep 2015 | 10:00
0 Likes
I No eat
22 Sep 2015 | 19:13
0 Likes
@wyse-one nah the follow come colour be that ooo :)
22 Sep 2015 | 19:24
0 Likes
i dare not eat this..
22 Sep 2015 | 19:48
0 Likes
Gosh dis is irritating,
23 Sep 2015 | 02:50
0 Likes
haaaaaaa, dis is serious @tiffany1
23 Sep 2015 | 03:16
0 Likes
D sight of it makes me wanna puke
29 Feb 2016 | 08:13
0 Likes
Gosh! Kinda irritating
27 Mar 2016 | 14:15
0 Likes
Very irritating
19 Apr 2016 | 04:05
0 Likes
Who go eat this one ?
19 Apr 2016 | 04:06
0 Likes
Dat One Nah Witch Hair Weavings O
23 Apr 2016 | 11:12
0 Likes
Na Wetin Be Diz
23 Apr 2016 | 11:14
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.