image
Hope you agree with me on this

Hope you agree with me on this

By jummybabe in 26 Apr 2017 | 05:00
share
jummybabe jummybabe

jummybabe jummybabe

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 19302
Member since: 5 May 2015
[b]E don reach time wey we, as original Naija people must stop to dey use oyinbo abreviations like LOL, LMAO, ROTFLMAO etc etc. when we fit dey use our own exceptional street lingua

LWKM - Laugh wan kill me
MIDG - make i dey go
WGYL - we go yarn later
IGA - I gbadun am
ICS - I can't shout
DJM - Don't jealous me
WBDM - Who born d maga
UDC - U de craze
NUS - Na u sabi
WSU - who send u
ITK - I too know
WDH - wetin dey happen
NDH - nutin dey happen
FMJ - free me jo
BBP - bad bele people
HUD - how u dey
WKP - waka pass
NTT - Na true talk
NDM - no dull me
IFSA - I for slap am
IGDO - I go die o
YB - Yess boss
NLT - No long thing
CWJ - carry waka jor
WBYO - wetin be your own
U2D - U 2 do
U2DV - U 2 dey vex
WSDP - who send dem papa
INS - i no send
INFS - i no fit shout
WWY - who wan yarn
NBST - no be small thing
NWO - na wah oooooo
NMA - no mind am
MIHW - make i hear word
NBL - no be lie
WD - wetin dey
UNGKM - u no go kill me[/b]
26 Apr 2017 | 05:00
0 Likes
 
 
Okay oo.... Lwkmd
26 Apr 2017 | 05:40
0 Likes
Ok
26 Apr 2017 | 05:50
0 Likes
Ok MIDG
26 Apr 2017 | 05:52
0 Likes
Yes oo NTT
26 Apr 2017 | 06:39
0 Likes
I love these abbreviations
26 Apr 2017 | 07:02
0 Likes
maybe
26 Apr 2017 | 07:16
0 Likes
Okay ma
26 Apr 2017 | 07:29
0 Likes
Hahahahahaha.. NUS and INFS abeg MIDG
26 Apr 2017 | 07:32
0 Likes
@jummybabe YNGKM
26 Apr 2017 | 07:33
0 Likes
NYS na you sabi
26 Apr 2017 | 07:55
0 Likes
Lolz NUS
26 Apr 2017 | 08:20
0 Likes
Igy
27 Apr 2017 | 03:21
0 Likes
uno go really kill me
27 Apr 2017 | 07:02
0 Likes
ics
27 Apr 2017 | 10:22
0 Likes
lolzz....na true words u talk
27 Apr 2017 | 15:05
0 Likes
Laugh out loud(lol)
2 May 2017 | 17:26
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.