Oh mehn nothing Musa no go fit see as gate man o, my brodas nd sistas in d Lord hmmm wetin i see today, i felt like sheding tears. Do u kn dat some hospitals now Restore Virginity with Surgery ? Which means wat they ar telling our girls, teens nd infact ummarried Ladies is 2 live life 2 d fullest dat nothing dey happen, they can fvck John James nd Jerry, dat wen Mr Right has come they will tell him dat they ar virgin Mary's with dat they 'll go nd perform d surgery so dat dey wil b tight as if figner neva enter am. My dear make i tell u, wetin God creat different 4rm MAN MADE. Shuuuu sha una don hear of Micheal Jackson? Abeg i no talk anytin o, na who kill Dele na Baba if u put GIDA na u sabi o. Ehnn wat am tryin 2 say is dis, if e no b panadol biko e no go fit b like panadol o. Which means ppl ve com 2 realise dat virginity sure pass, i dnt kn if am makin sense o. Pls our gals let's keep our bodie 4 dat right person nd our guys too has a larger part 2 play. As we do dis may GOD help us ALL. ¤LADYG¤