image
Joke of the day

Joke of the day

By PhuharD in 2 Oct 2016 | 05:28
share
PhuharD PhuharD

PhuharD PhuharD

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 152
Member since: 6 Feb 2016
Dem say boko haram don poison beans
after I buy half bag for house, from d
one wey i cook, i give my dog, Bingo,
make im test ham.. 45 mins later after
bingo finished d beans, bingo stil dey waka dey jolly. Na im i con chop my
own. After i don chop finish, my
gateman run come nd tel me say bingo
don die, hey!! I run enta house, begin
drink full gallon of palm oil for my belle..
Chop 22 bitter kolanut with 3 long bitter stem, chop walnuts with d shell no time
to crack, swallow moringa with aloe
vera as treatment combo. Garlic nd
onion be lyk sweet 4 my mouth. I cum
dey sweat as if na oven be my bedrum,
i dey think say my lyf don finish. I cum outside na im my gateman cum tel me
say d driver wey kil bingo go come beg
me.. Chai!! I fainted..
If na u wetin u go do d gateman.. Lolz….
Hapi Sunday palz
2 Oct 2016 | 05:28
0 Likes
 
 
Lolz
2 Oct 2016 | 05:52
0 Likes
dnt know
2 Oct 2016 | 05:54
0 Likes
hmmm
2 Oct 2016 | 05:58
0 Likes
Kukukukuku.
2 Oct 2016 | 06:26
0 Likes
lol
2 Oct 2016 | 08:57
0 Likes
Funny
2 Oct 2016 | 10:33
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.