image
lassa fever palaba

lassa fever palaba

By Esisoh in 4 Feb 2016 | 04:54
share
Esisoh Blessing

Esisoh Blessing

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 278
Member since: 4 Jan 2016
Dem say lassa fever don dey garri after I buy half
bag for house...I come say make I test am if na
tru,I soak garri put milk inside cum give my dog
Bingo , make him first test am. 45mins later, bingo
still dey waka, dey jolly. Nai i drink my own. After
i don drink am finish, my gateman run come tel
me say bingo don die, hey! I run enter house,
begin drink full gallon of palm oil for my belle,
chop 22 bitter kola wit 3 long bitter leaf stem,
chop walnuts with the shell no time to crack,
swallow moringa with aloe vera as treatment
combo. Garlic and onions be like sweet for my
mouth. I come dey sweat as if na oven be my
bedroom. I dey think say my life don finish. I
come outside. Nai my gate man com they tell me
say the driver wey kill bingo wan come beg me! If
na u, wetin u go do the gate man?
4 Feb 2016 | 04:54
0 Likes
 
 
lolz
4 Feb 2016 | 05:01
0 Likes
why do ppl choose today to repeat threads
4 Feb 2016 | 05:35
0 Likes
Lol wetin u won do am no b u no first ask wetin kill d dog
4 Feb 2016 | 06:03
0 Likes
Lol
4 Feb 2016 | 06:09
0 Likes
Hahhahahahahhahhahahahahahahah mk una keep repeating threads @krizzy u dey fillam? [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b] [b]:)[/b]
4 Feb 2016 | 07:37
0 Likes
Lols
4 Feb 2016 | 07:52
0 Likes
Lol
4 Feb 2016 | 08:17
0 Likes
lol @sirmike nah thunder go visit ur brain
4 Feb 2016 | 08:30
0 Likes
@krizzy ...maybe she was nt aware dat dis thread has been shared already
4 Feb 2016 | 10:00
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.