image
Laugh out your worries and sorrow.

Laugh out your worries and sorrow.

By Olanrewaju in 5 Apr 2016 | 18:04
share
Olanrewaju Abayomi

Olanrewaju Abayomi

Student
Faithful User
Forums Best User
Posts: 39
Member since: 25 Jul 2015
Na now I know why dem talk say before you use
anything,
be it electronic gadget or cream, make sure you
read the
manual or the direction on how to use .
I enter my neighbor room this afternoon, naim I see one
cream ontop of him table, and the cream come
resemble
hair relaxer .
A coolval friend promised to
come visit me tomorrow, na im I carry the cream rub for hair,
unto say
make I relax my hair so that e go curl like pastor
chris own,
just to look good
. I rub the cream for head, rub for my beads even
rub for
eyebrow,,,, I sit down dey wait make my hair curl
before I go
wash the cream comot
. As I dey wait, naim one mind say make I even read
wetin
dem write for the body of the cream,,, my people,,,
tears
comot for my eyes when I discover say na Hair
Remover naim I carry rub for head, for beads and even for
eyebrow
. I think say na joke until all the hair wey dey my
head begin
fall one by one like fowl wey dem put for hot water
. As I dey talk to you so, I come resemble person
wey dem be wan take do ritual, wey escape
.
My problem now be say...... How me wan take
convince my
coolval friend wey wan visit me tomorrow say na me be Olanrewaju
.
Because right now .... Am not the guy I used to
know.... Am
the shadow of myself #Lol.
5 Apr 2016 | 18:04
0 Likes
 
 
lwkmd oooo... @victoriouschild et @frankkay u quyz nee tu see this
5 Apr 2016 | 18:06
0 Likes
[b]Chei, who sent u........ U sent urself......[/b]
5 Apr 2016 | 18:13
0 Likes
Lol ... U fit form stone code
5 Apr 2016 | 18:16
0 Likes
lolzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz Hahaha hahaha hahaha
5 Apr 2016 | 18:17
0 Likes
lolz...u turn d world head hairless man....Guinez VIP record of all time
5 Apr 2016 | 18:19
0 Likes
@pheranmmie041 I don read the joke but I cannot fit laugh o
5 Apr 2016 | 18:20
0 Likes
lol
5 Apr 2016 | 18:23
0 Likes
abi now @ItzMrGrinny
5 Apr 2016 | 18:27
0 Likes
Jxt ghostmood ursef
5 Apr 2016 | 18:36
0 Likes
Seriously?? Use eye pencil for ur brows. D beard nd hair still dey manageable..
5 Apr 2016 | 18:52
0 Likes
Borahahahahaha can't stop laughing
5 Apr 2016 | 18:54
0 Likes
lolz so funny @pheranmmie041 u are mouthed jare guy my advice to u is u should postponed dey meeting to 1month time so DAT u can recover ur hair :)
5 Apr 2016 | 22:05
0 Likes
lol
6 Apr 2016 | 05:52
0 Likes
Eyah....pele ooo
6 Apr 2016 | 06:31
0 Likes
Lolls.......good 4 yu
6 Apr 2016 | 06:47
0 Likes
aayayayayiiiii the gods must not to be blamed feed me more buddy
6 Apr 2016 | 08:09
0 Likes
its a style man... Rep it...... #teamskondo
6 Apr 2016 | 10:05
0 Likes
Tell the friend your predicament but becareful for him or her not to snap you if not the following will be a picture of you on coolval
6 Apr 2016 | 10:40
0 Likes
Oyo na ur name
6 Apr 2016 | 10:40
0 Likes
Kekekeke
6 Apr 2016 | 11:41
0 Likes
lmao
6 Apr 2016 | 12:16
0 Likes
Lol
6 Apr 2016 | 12:28
0 Likes
Bros na only you waka come ooh
6 Apr 2016 | 12:33
0 Likes
lwkmd, jeez so funny. thumbs up
6 Apr 2016 | 13:15
0 Likes
Lwkmd Ewoooo I fitn't laff oooo
6 Apr 2016 | 15:05
0 Likes
Lol
6 Apr 2016 | 19:08
0 Likes
Hahahaha....u wan form fine boy...
7 Apr 2016 | 05:49
0 Likes
Lwkmd. Nice one. Just run go buy wig
7 Apr 2016 | 16:58
0 Likes
na fly u fly u no waka
7 Apr 2016 | 18:25
0 Likes
LMAO
8 Apr 2016 | 13:17
0 Likes
Lol... Its one of doz things
20 Apr 2016 | 19:14
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.