[b]When i was single, all my kitchen utensils nd dishes na plastic, the reason was that i was economising money nd again na only me dey use am.
When i got married, i upgraded to ceramic utensils nd dishes, the reason being that am now a family man nd my inlaws go dey visit.
When my wife started giving birth, i degraded to stainless utensils nd dishes, reason is that my children too dey break plate, shua abi ceramic nd dem na enemies?
Now wey my children don grow up nd i don get grand children, now na combination of plastic, stainless nd ceramic i dey buy. Reason being???
Oya make ona ansa am. [/b]