*u are 6feet tall, u stil com wear 6inches high heeled shoe... shey u wan whisper to God?
*u dey snap inside diff type of cars yet u xpect ur man 2 believe u re nt cheatin.
Aunty, u b mechanic?
*u gather diff gals pix 4 ur fone & yet u xpect ur gal 2 believe u re nt cheating
Uncle, u b photographer?
*he gave u an engagement ring 4 over five years, he never marry u, my dear u b lord of rings?
*u dey pay ur babe wey dey university school fees nd yet u neva write JAMB, u be scholarship board?
*u are 18yrs and ur sugar daddy is 70yrs old nd u stil dey call him baby, my sista he should b ur ancestor.
*ur babe is licking ice cream... u're drinking pure water... Pls guy are u diabetic?
*u claim say u eat rice nd stew, but u com vomit fufu nd egwusi soup. Omo u be magician?
*u dey read this post nd u no laff, abeg u be WITCH?
.
.
.
.
.
.
.
.
.......add yours......