#London
"stp Squeezing Ur Woman's Breast" Medical Doctor Warns Men
[comments]
<eric>
Does It ave Negative Effects On Her Breasts? Pls Reply
<max>
I Really Enjoy It Wen My Man Presses My Boobs, Bt Since d Doc Advised Against It, We'll Stp
<jeremy>
Thanks Doc
.
#Naija
[comments]
<john>
Who Give Dis 1 Certificate To Be A Doc?
<ade>
So Make I Just Touch Breast nd Remove Hand Without Squeezing? Is Lyk ur Brain Dey Leak
<gloria>
Doctor, Thank U For Dis, Me Myself I Dnt Lyk It Wen Dey Squeeze My Boobs
<emeka>
Gloria, I Don Check Your Profile, Na Small Breast U Get, Wetin Person Wan Squeeze For Dia Again?
<moses>
Gloria, I Jst Checked ur Profile 2
<sunday>
My Future Wife, Dnt Mind Dem Oh.
<mark>
Hw Can We Suck Without Squeezing? Can U Suck Orange Without Squeezing It?
<cyndy>
Do U Lick Or Suck Orange?
<mark>
Mrs Knw All, Madam Prof. Na Thunder Go Tear Ur Left Nyash Dere
<cyndy>
Mark Dnt Insult Me, Am Nt 1 Of Dose Baes
<emmy>
Grow Up Guys
<mark>
Leave Me Lemme Finish Dis Girl Wey Her Breast Dey Point Her Shoes