image
Lyrics Of Temmie Ovwasa "JABOLE"

Lyrics Of Temmie Ovwasa "JABOLE"

By Etz in 9 May 2016 | 15:07
share
Etz Froshberry

Etz Froshberry

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 20348
Member since: 9 Mar 2016
[b][color=red]Lyrics Of Jabole By Temmie Ovwasa[/color][/b]

[b]{VERSE 1}
Baby Duro Please I Nid Your Attention O
Ur Luv For My Mind Just Dey Kus Commotion O
I Luv U Sotey E Dey Lead To Distraction O
Follow Me Make Me Do Collaboration O
We Go See My Mama Bring An Invitation O
Born Plenty Pikin Na ProCreation O
As I Dey So At A Conjugation O
I Go Follow You In Every Situation O
{HOOK}
My Baby Boo Eh Eh Eh
Na This Ur Luv Eh Eh Eh
Dey Make Me Go Gaga
Oya Follow Me Go,would You Pls Stayyy
{SING ONCE MORE}


{CHORUS}
Olomi Ni,ema Je O Lo,ema Je O Jabole O
Thats My Baby,thats My Love,ema Je o Jabole O
{SING ONCE MORE}

{VERSE -2}
We Go Travel Round The World For Vacation O
You Dey Blow My Mind Dey Screw My Emotion O
How Firm The Square Am Constantly
Got Me So Fly Constant Levitation O
Anyone Wey Dey Pray For Ur Demotion O
I Go Curse Am With Disintegration O
I Go Throw Am Down From The Top Of Mansion O
Go Kum Back Home Con Give U The Action O[/b]
9 May 2016 | 15:07
0 Likes
 
 
[b]{hook} My Baby Boo Eh Eh Eh Na Diz Ur Love Eh Eh Eh Dey Make Me Go Gaga Oya Follow Me Would U Please Stayyy {SING ONCE MORE} {chorus} Olomi Ni,ema Je O Lo,ema Je O Jabole O Thats My Baby,thats My Love,ema Je O Jabole O {SING IT THREE TIMES MORE} {outro} Ma Lo o,ma Lo O,ma Lo O,baby Dont Go Ma Lo O,ma Lo O,ma Lo O,would U Pls Stayyy Olomi Ni,ema Jeo Lo,e Ma Je O Jabole O Thats My Baby Thats My Love,e Ma Je O Jabole O[/b]
9 May 2016 | 15:12
0 Likes
Okay
9 May 2016 | 15:22
0 Likes
Chai ... Oh my God i dont the knw d song oooooo
9 May 2016 | 15:27
0 Likes
Hmmmm
9 May 2016 | 15:28
0 Likes
hmmm..temmie ovwasa,ybnl first lady..we attended same sec sch 'dalex royal college'..she was my 1year senior..cud still remembr her playing d guitar..happy for her
17 Jun 2016 | 19:31
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.