I dey on my own jeje ds mornin oh! na hm MTN
com send me msg say "i hv won 7 free days of
amazing fact sms..."
Since it ws free, i said no prob... So i sat dwn,
hoping to receiv some mind blowing facts.
But it ws so shocked when i started recevn d
facts...
(The first one came in) Do u kn dat Mohammadu
Buhari is d nigeria president?
(Followd by d second one) Do u kn dat we get meat
from animals??
(I opend my mouth in shock, then d third one) Do
u kn dat fishes cant fly???
Then, i lookd at my phon, smiled nd said, ehen! so
una tink say na only una sabi fact abi...
So i startd sendn dem my own too...
Do u kn dat u cant sit dwn nd stand at dsame
time?
Do u kn dat d place u go to buy food stuff is calld
market?
Do u kn dat in 1993 2kids went to a river nd saw a
lot of water?
Do u kn dat wen u luk at d mirror,d persn u see in
it is stil u?
Do u kn dat Orphans dnt hv Father nd Mother?
Do u kn dat scientists hv provd dat Dwarf ar short
pple?
Greetings Coolval's, abeg help me add urs #LOL