Episode3
Bimbo -I know just come and give me
I rush towards her and hug her,as I hug her na so I dey feel dat her soft breast,my mr junior con rise asif say he won sing national anthem.....she said
Bimbo-oga free me now
I free her and I check my time 8 15 already already I don late make I kuku late patapata
Bimbo -wat are u tinkin abi u no go again
I just plant a kiss on her lips she said I tink u said u re late?abeg leave late alone....
Gve her anoda kiss she quickly reply my sms that's ao I turn her lips to red and while kissing her am also fingering her,I off my trousers and put in d disc she shouted saying kay you won kill me.....I bang her 4 good 20min after dat I went to d bathroom to clean up...now am set to go,.....she said
Bimbo-you know You did not use condom
Me-ehn ehn(seriously I no know)shey u be kid ni
Bimbo -last nite we did it raw this morning again raw am telling you ni
Me-see I don hear you bye bye
Bimbo -lemme tell you dis,is beta u tell dat ur girlfriend to behave normal,did she tink she alone can be enjoying this thing,there is noting I wont do to have you but if she behave wella I will choose her as my senior wife bye
Me-e be like say u don lost your manner,my dad gan way born me no get 2 wife,so na me go con marry 2 wife abi? Sumtin dey worry you
Bimbo -wat re u now trying to say
Me-pls am late bye
I walk out nd took a bike to my shop on getting there I saw cassandra toking to boss(my boss is my church choir coordinator,so she knw her)
Me-good morning sir
Boss -kay wat says d time
Me-9 30 sir
Boss-u know you are not serious abi what is your problem ganself
Me-sorry sir
Boss -sorry 4 ur self,I think you said u will come to vigil last nite,I did not see you nd your friends said dey saw you,dat you said you are cummin
(Chai for her face,I con look at her face I know she will be like I don catch you again)
Boss-cant you tok
Me-actually sir I was,I mean I went to
Boss -see go and join your ppl,I know dt u need deliverance,..oyin lets go to my office joor
I knw say I don enter dis 1,I knw say she no feel kill me and if she brk up wit me Bimbo dey dere but cum to tink of it Bimbo get many guys 4 hand maybe if she is true wit me she go just dump me aish wich kind wahala be dis(na so my co workers start dere own)
Staff1-e be like say you dey crazi abi
Staff2-no be say he dey crazi,crazi don dey crazi him
Staff3-ogbeni shey no be your sisi be dat wating she con do?
Me-you,you get brain joor,you are not like dis 2 big fool
Staff 1 nd 2--ehn watin you tok who be fool,na thunder go fire you mumu......
We quickly finish the cleaning and also arrange some stuff...na so my boss con tok say he dey go out say oyin won see me...
My sisi con face me,oga lets tok