So my mum finally joined Facebook last last
week and this evening she started complaining
to me.
She said, “Nna this Facebook registration dey
chop money o.”
“Mummy I no understand… how?” I asked.
She sighed and said: “Since wey I tell Victoria
your sister to register me for Facebook, na so-so
money I dey spend.”
I was confused, I didn’t understand what my
mum was talking about. But after a while I got a
clue and then asked: “Oh ok, Mummy na MB
dey chop your money?”
She raised eye brows and said: “Ah, which one
be MB nah? I hope say I no go pay for that one
o, because I don pay 8k for chatting permit, 10k
for friend request fee, 3k for posting fee, 6k for
profile picture permit and this evening again,
your sister don talk say Facebook say make
I bring 5k for international Facebook passport.
York, I don
tire! Na so una dey spend money for this thing?”
Please what should I tell my mum right now?
Good afternoon! Have lovely weekend! # copied