I was jejely watching 1 american film ni ooo..the arrow to be precise,,,na im i cum spot 1 difference btween american police nd our naija police........d difference is dat wen american police set out to arrest anybody,na only d person dem dey arrest bt we naija police,,kai,,na everybody wey dem sight around wer d person dey ooo...walahi....na so d mater be jare..i rest ma phone button...
@tenniebenson (miss coolval),,,victoriouschild