I pledge to Nigeria my Country
to be faithful loyal and honest even when am Hungry....
We all knw we dey for hard time
my fellow country people this is my turn to shine
we sabi say a stitch in time saves nine
bt the problem be say, water don enter pipeline
1960 was the year we gt indepence
bt most things wey dey happen for dis country no make sense
should i talk abt insecurity, or abt NEPA
when common man like me no fit buy newspaper
We are suffering from insecurity unemployment and religious Crisis
Fuel scarcity is one of the big surprises
our own hospitals are nt gud condition
medical check ups for over seas be their vision and mission
they told us Education is the key to success
bt to go to school in Nigeria is a big stress
who be fool? tell me who be fool
na d ruler abi us wey dem dey rule?
Many things dey happen for dis our Naija
In short we need person who go be like Prophet Elijah.....(adapted from Mr Raw's Rap)
They say: Youth are the Leaders of Tomorrow.
And this Mr Tomorrow is yet to come.
I think it is high time we change the notion to:
Youth are the leaders of Today!
Happy Indepence to My Mother-Land,I love you.
Though Many times things aint just going the way it is supposed to. (PeAcE)
[hupso]