[b]Man wey naked no dey put
hand for pocket
loose translation: You can’t do somethings if
there are no certain conditions.
Chicken wey run way from
borno go Ibadan go still end up
inside pot of soup
loose translation: You Can’t Run Away From Your
Destiny
Today’s newspaper na
tomorrow Suya wrap
loose translation: Keep calm! Nothing last forever
Cow wey dey in a hurry to go
America go come back as corn
beef
loose translation: Just be patient. Let the game
come to you. Don’t rush!
Akara and moin moin get the
same parent na wetin dey pass
tru make dem diffrent
loose translation: How you start doesn’t
matter,what matters is how you finish.
Wetin consign agbero with
twitter handle,or malu/cow with
face cap?
loose translation: Mind your business .
If life dey show you pepper,my
guy make pepper soup from am
loose translation: Make something good out of a
bad experience
I get am before No be property
loose translation: S top living in the past and start
living in the present.
If person too tey for party e go
follow dem wash plate
loose translation: Don’t outstay your welcome
Rolling stone,ofcourse na
person push am now!
loose translation: T here is always a reason for
something
Craze no hard to form,na the
trekking be wahala
loose translation: Easier said than done
No matter how hot your tempa
be,e no fit boil beans.
loose translation: Calm down,your temper won’t
solve the problem
Every mallam with em own
kettle,every aboki with em own
radio.
loose translation: Every man for himself
You no need cutlery to chop slap
loose translation: You don’t need my translation
to understand this,lol :)
Opolo eye no be open eye
loose translation: Having Big eyes doesn’t make
you civilised,lol
Leave matter for Mathias and
Sabi for Sabinus.
loose translation: Let sleeping dog lie
Bring suya, bring suya,…….na
cow body dey suffer am.
loose translation: Every action has a consequence
E go better na e go better,na im
make ibo man still dey Kano
loose translation: When there is hope,there is Life.
Escort me, Escort me, naim
slave trade take start.
loose translation: Serious things sometimes start
like joke
Na from play play dem dey form
PLAYER
loose translation: Serious things sometimes start
like joke
Pikin wen use agbada take stat
guy go talk wetin e go wear wen
e old.
loose translation: Slow and steady wins the race
The water wey dem use take
make eba can never be
recovered back.
loose translation: Don’t cry over spilt milk
Nearly no dey kill bird.
loose translation: It’s either you have it or you
don’t
Fly wey no get special
adviser na im dey folow dead
bodi enta grave
loose translation: Don’t stay ignorant
No matter how lizard dey do
press up, e no go get chest like
aligator
loose translation: Be proud of who you are
The cassava today fit be gari
tomorrow
loose translation: No condition is permanent
If mad man don beat ur mama
before,if she see mechanic she
go run…
loose translation: once beaten twice shy
Jollof Rice wey dey for d bottom
of pot 2day go dey for top of
cooler 2moro
loose translation:no condition is permanent
Fowl wey dey carry for head no
dey know say to waka na work.
loose translation:A dependant would not know
the value of what he/she is enjoying.[/b]