[b]#OfficeMaras with
Chief Roes
TOPIC: How Person Fit
Take Cope With Loss of
Job.
Many companies dey
sack workers because
of the economic
problem and sake of
say dem no dey make
profit enough to pay
salary, dats why I dey
ask:
If dem sack you comot
from work today,
wetin you go do?
Wetin be those things
wen person suppose
put in place so dat
should in case sack
come, e go fit cope until
e get another job?[/b]