image
Pidgin Abbreviation

Pidgin Abbreviation

By Sommyangel in 9 Apr 2017 | 11:58
share
Sommyangel child)

Sommyangel child)

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 1621
Member since: 26 Jan 2016
E don reach time wey we, as original Naija people must stop to dey use oyinbo abreviations like LOL, LMAO, ROTFLMAO etc etc. when we fit dey use our own exceptional street lingua. Check dis out
LWKM - Laugh wan kill me
MIDG - make i dey go
WGYL - we go yarn later
IGA - I gbadun am
ICS - I can't shout
DJM - Don't jealous me
WBDM - Who born d maga
UDC - U de craze
NUS - Na u sabi
WSU - who send u
ITK - I too know
WDH - wetin dey happen
NDH - nutin dey happen
FMJ - free me jo
BBP - bad bele people
HUD - how u dey
WKP - waka pass
NTT - Na true talk
NDM - no dull me
IFSA - I for slap am
IGDO - I go die o
YB - Yess boss
NLT - No long thing
CWJ - carry waka jor
WBYO - wetin be your own
U2D - U 2 do
U2DV - U 2 dey vex
WSDP - who send dem papa
INS - i no send
INFS - i no fit shout
WWY - who wan yarn
NBST - no be small thing
NWO - na wah oooooo
NMA - no mind am
MIHW - make i hear word
NBL - no be lie
WD - wetin dey
UNGKM - u no go kill me...
9 Apr 2017 | 11:58
0 Likes
 
 
Nawa ooo
9 Apr 2017 | 12:09
0 Likes
Correct. WDE - who dey epp
9 Apr 2017 | 12:13
0 Likes
UNGKMO
11 Apr 2017 | 07:38
0 Likes
Nice abbreviation
15 Apr 2017 | 22:07
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.