i entered a bus from ikeja to oshodi,after some minutes, i decided to scare the passengers, so i brought out my phone..nd started faking a call ''hello Alahaji,i don dey press dat button since but d bomb no gree blow,Na d blue one or d red one? Ok d red one? I go do am nw'' come see reactions.Igbo man:(picks his phone to make a call) ''hello chuwkudi,run nw to apapa nd wait 4 my container,it's lyk i will die 2day but make sure u collect my money frm obinna. Yoruba woman:''driver wêré akpayan, so u cant stop 4 smbody to come down? Oloshi,i was just laughing inside my mind until d hausa man siting close 2 me said.Hausa man:"oka abeg dat tym i dey make am 4 call,where dem say make i press so dat d bomb i go blow?coz i don dey press my own sef since and d tin neva blow...if you were in my shoes what would you have done?