image
Question ????

Question ????

By AH in 5 Nov 2015 | 16:32
share
AH NE

AH NE

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 1583
Member since: 28 May 2015
U dey carry ur girlfriend go club; after u marry her finish u
wan stop her frm goin to club. My broda u think say miracle
fit happen?
• Ur girlfriend dump u for rich man u say she b gold digger,
bt ur sister do d same to anoda perso u giv testimony for
Church
say, na grace of God. Bros park well!!
• Your babe get F9 parallel for WAEC, she still dey ask for
Brazilian Hair of #150,000 . Abeg where she wan fix am?,
on top that coconut head?
• U have 8 tribal marks, stretch marks scattered all ova ur
body yet u still want a tattoo...ah! my friend; u be zebra?!!
• U are 6 feet tall, u still com wear 6 inches high heeled
shoe... shey u wan whisper to God?
• U dey snap inside different type of cars yet u expect ur
man to believe say u no cheat. .aunty, u be mechanic?
• U gather different gals picture for ur fone & yet u xpect ur
gal to believe say u no cheat.. uncle, u be photographer?
• He give u engagement ring for over five years, he never
marry u, my dear, u be lord of d rings?
•you dey pay your babe wey dey university school fees and
yet u never write JAMB, U be scholarship board?
•U are 18yrs and ur sugar daddy is 70yrs old and u still dey
call am BABY, my sister, he suppose be ANCESTOR.
•Your babe is licking ice cream...u're drinking pure
water...pls guy Are u diabetic?
•U claim say u eat rice and stew, but u come vomit fufu and
egwusi soup. Omo u be magician? .
Na joke o....Read and pass on to friends make dem laugh
too.
5 Nov 2015 | 16:32
0 Likes
 
 
lols
5 Nov 2015 | 16:52
0 Likes
Lolzzzzzzzzzzzz
5 Nov 2015 | 16:53
0 Likes
Them no wan listen na
5 Nov 2015 | 17:00
0 Likes
Lwkmd....
5 Nov 2015 | 17:16
0 Likes
[b]Lolzzz[/b]
5 Nov 2015 | 17:17
0 Likes
Grinning from #ear to ear#
5 Nov 2015 | 17:41
0 Likes
lmao
5 Nov 2015 | 17:48
0 Likes
lol
5 Nov 2015 | 18:38
0 Likes
Lolzz
5 Nov 2015 | 18:41
0 Likes
Kaii i no fit shout oo lol
6 Nov 2015 | 03:30
0 Likes
lolz
1 Apr 2016 | 23:29
0 Likes
I no get answer to all those questions o
1 Apr 2016 | 23:30
0 Likes
I no get answers to all those questions
1 Apr 2016 | 23:31
0 Likes
Lollll
21 Apr 2016 | 21:44
0 Likes
lol
25 Apr 2016 | 00:02
0 Likes
help me ask them
25 Apr 2016 | 00:03
0 Likes
help me ask them o
25 Apr 2016 | 00:04
0 Likes
lolz
25 Apr 2016 | 06:06
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.