image
Question of the day

Question of the day

By invincible in 1 Apr 2016 | 14:15
share
invincible invincible

invincible invincible

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 4579
Member since: 23 Sep 2015
You walk into your room and find your BF/GF naked on the bed with your best friend.
Suddenly they shout APRIL FOOL!!!!
What would you do???
1 Apr 2016 | 14:15
0 Likes
 
 
Boss na LAW OF KARMA go sure pass ooo. Me and him wife too go do same thing shout April Fool For am.
1 Apr 2016 | 14:19
0 Likes
Abi both of dem dey mad 2geda ni? Dey will see May Mumu
1 Apr 2016 | 14:19
0 Likes
shoot 'em in the head i'll just walk off like I didn't! what is the meaning of April fool?
1 Apr 2016 | 14:23
0 Likes
Abi I do bad? @invincible
1 Apr 2016 | 14:23
0 Likes
@Tenniebenson u Funny oo @John u wicked ooo just because of <*APRIL FOOL*>
1 Apr 2016 | 14:26
0 Likes
@hormortiyor if the wife no gree nko?
1 Apr 2016 | 14:32
0 Likes
Which kind april fool be dat one??? Na so me sef go snap dem share am 4 fb and tag dem... April fool continues
1 Apr 2016 | 14:45
0 Likes
Thank God say acid never finish for market because na wetin I go choose for them then after I go tell them April fool
1 Apr 2016 | 14:46
0 Likes
hmmmmmm I will beat dem black nd blue nd also tell dem APRIL.... FOOLLLLL!
1 Apr 2016 | 14:47
0 Likes
@frankkay which one you wan take beat them ?
1 Apr 2016 | 14:59
0 Likes
I go plank der head still shout April Fool
1 Apr 2016 | 15:01
0 Likes
hmmmm jst kip mute nd turn jah let d april fool continue
1 Apr 2016 | 15:10
0 Likes
I will provide my evidence with snapped pix nd threating to post it on social media. @Invincible
1 Apr 2016 | 15:10
0 Likes
@Victoriouschild with anything I see nd dey relationship both ends maybe by then I for don test am b4 ..u knw nah :)
1 Apr 2016 | 15:20
0 Likes
I will also snap them and share on social media say April fool
1 Apr 2016 | 15:21
0 Likes
@Hormortiyor dis ur display name sef too long.... U still talk sey u go threaten? Long journey.. Shey dem threaten sey dem go naked demselves 2geda? Na straight fb tinz on point
1 Apr 2016 | 15:28
0 Likes
Bad guy @frankkay
1 Apr 2016 | 15:43
0 Likes
LOLZ! Funny you @Tenniebenson.. Who has the longest display name ? me or you?... But all the replies are just for defence. As far as I am concerned all I would do is it is over between me and dat girl. Final!
1 Apr 2016 | 17:00
0 Likes
@Hormortiyor na d name wey i dey see i dey talk... E too long.. Na all ur names u carry put 4 d tin?
1 Apr 2016 | 17:46
0 Likes
No probs their burial go be april fool tinx
2 Apr 2016 | 06:04
0 Likes
@crusher no tell me say you plan to kill your babe and yourself if you catch them
2 Apr 2016 | 06:21
0 Likes
@victoriouschild ... I no plan on killing anybody ... Bt i go hire person wey go kill dem
2 Apr 2016 | 08:12
0 Likes
@crusher na the same thing because you still get hand for their death
2 Apr 2016 | 08:38
0 Likes
@victoriouschild ... Me no care
2 Apr 2016 | 13:13
0 Likes
@crusher ok o
2 Apr 2016 | 13:22
0 Likes
April fool koh... na die gt dem jare... no dogon turenchi
3 Apr 2016 | 13:57
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.