Road to greatness
A story written by ademolar
Episode 8
Tayo was siting on the floor with his two hands on his head..and cynthia was laying helplessly on the floor like as if she is dead...
Me : tayo wat happen to her
Ibukun : wetin do Cynthia
Samuel : muna forget questions abeg,lets help d dying girl..
Ibukun : it seems she is not breathing o
Tayo : eeeeeh! I don die o
Me : ahhhh..dis one na gobe o..
Cus I knw Benin police very well, they won't arrest d culprit alone,but everyone present in dat place will be arrested..chai! And I never enter police station once o.how will I explain myself to my parents?what will they think about me? Which eye ppl go take de look me for school? What if they rusticate us,where will I start from? I keep asking myself some rethorical questions
We rushed to Cynthia samuel lift her up,we were rushing water on her head, this continue for about five minutes before she breathe out ..chai..omo my mind don go before o, av never seen someone dying like dis before except in yoruba movies..
Me : so na like dis person de die?
I asked as if someone should give me a reasonable answer, but I trust my guyz, dem go give u reply whey fit the question..
Ibukun : no, na like dis goat de die,mumu
Me : werey!
Samuel : ehen! Tayo wetin happen?
Tayo : ehnnn! Na long story o
Me : u de mad ni,talk jorh
Ibukun : oga ade talk jare..
Tayo : ehn! Ehn!
Samuel : ogbeni talk jare..we resemble ppl whey de play for here?
Tayo : ok I go talk..when una comot, we de do normal play on bed, so I come tell her say make we play small,but she say she no de feel fine, but I no gree, at last sha she gree..so we come begin, as I insert my tin, na im she say make I comot am,but I no gree, I force am enter till she just fall and she no respond again..
Ibukun : ahhhh! I no fit laff o..
Me : hehehehehe, mad man, u wan kill person pikin with dat ur long tin abi?
Samuel : Mr man dis tin self no de taya u? Girl talk say she no well,and u still de force her..u mad o
Tayo : no be my fault na
Me : Cynthia, how are u feeling now?
Cynthia : am fine.
Ibukun : ok shey u go drink milk?
Cynthia : yes
Ibukun rushed out and return with one peak milk tin and a bottle of malt Guinness, he mixed dem together and gave cynthia to drink..
(My conversation with Samuel on our way home)
Me : samuel! But wonder no go ever end sha?
Sameul : why u talk so?
Me : Chia! So dickson self fit kill person?.
Samuel : na today?
Me : ..nawa o..but if dickson go kill person no be ppl like Cynthia nah...
Samuel : na true o, d girl bad gan
Me : yes nah! Abi no be Cynthia whey we know?
Samuel : ehn! Maybe the man up there, dey use style tell her say make she rest small ni
Me : hahahaha! Ode, wetin dat one come mean?
Samuel : u no knw say if person too like bleep, e de get effect?
Me : no o,tell me
Samuel : ehn! U still be my boy nah,mah upgrade u small, see if person too over-bleep dat person no go get stamina again nah
Me : ok... I notice am o, I see say tayo no de get power reach me untop football na..
Samuel : ehen na him u don see so..
Me : ok na..no wahala
On getting home our landlady was sitting outside like a hungry dog waiting for us to come and pay for house rent
Good evening ma! We greeted
Landlady : promise and Sam, abeg month don end and we don nearly start another month, I wan collect my money..
We knw so well that our landlady is not educated and she forget tinx easy, omo we have to scope her ni
Me : ha! Mama we don pay u nah
Landlady : which time una pay me?
Me : d oda time whey we give u money for rentage nah.na all we give u together
Landlady : ha! I no remember o
Samuel quickly catch d scope so he joined me in d race..
Samuel : we don pay u nah, dat day whey u just de come back from market nah, me and promise come met u for sitting room, we don give u nah..
Landlady : een! Ok..
We were very happy as we succeeded in scoping her for free,without obstacle..not knowing what we just did is going to put us into a more bigger problem..
To be continued