image
see me see wahala oh

see me see wahala oh

By obafemi in 6 May 2016 | 20:11
share
obafemi obafemi

obafemi obafemi

Student
Faithful User
Forums Top User
Forum Loyal User
Posts: 167
Member since: 7 Feb 2016
Abeg wetin b my own!!!.

I dey inside house jeje dey use coolval story rub mind n 9te fud neva sure. Na im i com dey hear people dey shout thief thief thief!!! 4 my neigbhorhood. Evrybody 4 my area cum out dey chase dis boy's dem (eight in number) i no gree stand up 4rm wer i dey (me wey b say hw i go take steal sugar n garri na im i dey plan) dem catch 1 of d guys sha. Afta d tototo dey discover he ws nt a thief bt a notorious cultist. He is even living in d area, d guys wit im wer his cohort sum of dem 4rm d neigbhorhood. Afta d mata arpen wey evrybodz leave der ouse go see d boi (see oportunity 2 steal garri kai i switch into ni direct). I no even near dem. Later lates com dey talk say i no b gud person wit d way i do. Sum talk say dem dey suspect me. Shey na my fault? Abi wich 1 b my own?.
6 May 2016 | 20:11
0 Likes
 
 
Lol
7 May 2016 | 01:17
0 Likes
Na them wahAla
7 May 2016 | 01:19
0 Likes
No be your fault
7 May 2016 | 01:23
0 Likes
lol!
7 May 2016 | 01:42
0 Likes
mba
7 May 2016 | 01:43
0 Likes
Lolxx
7 May 2016 | 01:58
0 Likes
No b ur fault jare
7 May 2016 | 01:59
0 Likes
lol
17 Jul 2016 | 12:34
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.