image
#TGIF CONFESSION crush..................

#TGIF CONFESSION crush..................

By Dee in 13 Nov 2015 | 06:12
share
Dee Alabi[@adura]

Dee Alabi[@adura]

Student
Faithful User
Forums Best User
Forum Loyal User
Posts: 2407
Member since: 14 Aug 2015
#TGIF CONFESSION crush
U gus may be wondring what dee babs up to again #TGIF CONFESSION crush is what me and my guys du every second friday of the mouth.... funny right dont mind ur dat guy 4 u
well #tgif confession is all about u confessing wu ur crush is on coolvall and abeg it OPTIONAL oooooooo
.
.
.
.
.
.
.
.
.
.
.
.
were my guys dey make u na cum confess ooooo
@pizzaro @khola46 @tenniebenson @pizzaro cum call registar ooo
13 Nov 2015 | 06:12
0 Likes
 
 
Tgif confession crush mine is.................. #gracedkyenny
13 Nov 2015 | 06:24
0 Likes
Dem plenty ooo sey make I dey mention dem
13 Nov 2015 | 06:39
0 Likes
lolz
13 Nov 2015 | 07:06
0 Likes
me na @pharma-vickymers @delight @tenniebenson @softie @sofia @jummybabe
13 Nov 2015 | 07:15
0 Likes
Clears throat... I will tell u mine very soon.. Surprise go catch u
13 Nov 2015 | 07:23
0 Likes
Hmm... Observinq for now... . . @Vict-vames @Sonshine @Pheranmmie041 @Invincible @Konphido @Emmyrexx @Roes mek una show oo!!
13 Nov 2015 | 07:28
0 Likes
Typing...........
13 Nov 2015 | 08:00
0 Likes
you say what? @c-roderick u gat a crush......... ... ... ... ... My own crush is....................... Don't worry I will message the person.... #lol .. .. .. .. Ma love @Nextangel who is ur crush oooo?
13 Nov 2015 | 08:00
0 Likes
@pizzaro confess na
13 Nov 2015 | 08:01
0 Likes
Make I go luk 4 d list, I go soon show. But my numba1 na...#Tenniebenson
13 Nov 2015 | 08:29
0 Likes
Abeg forgot my inhaler for huz, lemme go n pick it 1st....ma love @pharm-vickymears, no b filling d gap dem talk na
13 Nov 2015 | 08:32
0 Likes
[b](Awaiting Moderation)[/b]
13 Nov 2015 | 09:23
0 Likes
Jesusboy (ogechi and I)
13 Nov 2015 | 09:26
0 Likes
[b]@Ritagold @Promzy come confess now o...[/b]
13 Nov 2015 | 09:27
0 Likes
hmmm Omo una go choke if I talk o Coming first. . . . . . . . . . . My crush......... Part two . . . Its no other person...... But . . . . . Oga . . . Its crush nau Abeg fear nor let me talk this one comeout @ele I need your help on this....
13 Nov 2015 | 09:40
0 Likes
coming......
13 Nov 2015 | 10:03
0 Likes
LolZzz Wah a laughable concept I no nobdy go gree talk im crush 4 here Jux simple question dem ask una See az evrybody jux da 4get tinz 4 auz Lik inhaler @nextangel ...some nah dia list them 4got... Some nah filling d gab them com post 4 us here @Ritagold ad @pharm-vickymears like say we b skul pupil ...abeg who do u guyz leave it 4 to com ad fill it 4 u D badest one even da comment (Awaiting moderation) @Vict-vames evry body knws that that only appear when sumone that azn't registered commented obviously u acct az been registered Some even said them da come, @Promzy ad @Tenniebenson abeg where ar u rushing to ...to d rest room? Me self na analyze i da analyze Like say nah football match dem da play 4 here lolx
13 Nov 2015 | 12:08
0 Likes
@Skookum No wonder u followed 99 baes talk az @Konphido Mention am no one gree 4 u Coz ur eye no stay 4 one Lolx @Adura I wil comment mine after u've mentioned ur urz *Tongue out*
13 Nov 2015 | 12:12
0 Likes
Lol.. See all of dem una no fit talk nd u wan hear person own?? Ok na... Na u wise pass.. D poster sef never talk him own nd he dey ask us.. If 3 ppl don talk dia own I go spill my own out
13 Nov 2015 | 12:23
0 Likes
@ritagold how can i help u out oooo
13 Nov 2015 | 12:50
0 Likes
my crush? ..i hav to upload a pics firrst to reveal my gender and then my crush.. but i hav bin trying unsuccessfully to upload a pics on coolval .. really need help on that
13 Nov 2015 | 12:57
0 Likes
[b]@Emmyrexx Lolzzz... guy u no go understand [/b]
13 Nov 2015 | 13:13
0 Likes
@emmyrexx wu told u I ask 99 babes out non gree abi d oda way round...99 babes ask me out I no gree becux I don get 3 wives already nd anoda go join am 2moro wen I do anoda weedin makin 4 wives....haaaahaaaa u wan kill me sey na only me waka come even our boss 4 here in person of Val no get 4 wives
13 Nov 2015 | 13:54
0 Likes
@Tenniebenson 3 pple as u requested don already talk their own nah #AdemolaIsrael, #Orezi Jnr ad #fabulous So oya talk ur own Am sure as hell say u no get mind take talk am Oya prove me wrong if am wrong @Vict-vames Bro make us understand Am all hears @Skookum Tah! No even try to twist it If ha hear Nor b u first talk say them plenty which u av perfectly proven Konphido allegation against u right Besides no b wedding we talk say make u come do. Na to name ur crush chikena B4 u start to da give us excuse ti ko wole Oya start to da named them one by one Lolx
13 Nov 2015 | 15:53
0 Likes
@Ele Simple az ABC Follow diz step Jux go to home page by clicking on "coolval22.com/africa" at the top of thiz very page. after that Stroll down a little after d picture of a girl typing laptop lik forever Down billow it U gonna c diz following You are already logged in. *Lost password *Register *Edit profile *Activity *Forums *Friends *Messages *Profile *Settings Blah blah blah lik that *Click on Edit profile Stroll down down down Then u wil c where to upload ur picx I believe u can continue 4rm their Chikena Note: make sure u update ur password after editing ur profile, at d failure of doing that u might starting aving trouble with ur account wenevr u want to long in latter on.
13 Nov 2015 | 16:08
0 Likes
#clears throat #my crush is a girl sha..... coming!
13 Nov 2015 | 16:13
0 Likes
Evrybodi wan turn crusher and crushee. Lolx . @promzy a girl ke?? Let it not be wot m tinking lolx. . @emmyrexx *in mr-bean's voice* Who is ur crush?? Abi na "who Crush u?
13 Nov 2015 | 16:25
0 Likes
@emmyrexx sango must sure pursue ur mata
13 Nov 2015 | 16:39
0 Likes
my crush is just one person loading 90%
13 Nov 2015 | 16:40
0 Likes
lolzzz@konphido ...its nat wat u re thinking ooo
13 Nov 2015 | 16:55
0 Likes
@emmyrexx thanks thanks you're the best of best lemme do that ASAP
13 Nov 2015 | 18:46
0 Likes
myne z @jenifa nd da new babe wey jes show @cookey
13 Nov 2015 | 19:45
0 Likes
I wonder wen una go start to call ma name ni.
14 Nov 2015 | 00:02
0 Likes
Observinq... . . @Promzy Hope itz not what am thinkinq too?
14 Nov 2015 | 01:55
0 Likes
lolzzzz@pizzaro ...ofcos not ...u know me nah..
14 Nov 2015 | 02:18
0 Likes
U think sey u fit whyne me??? Abi aw e come take affect u?? Na to mention ur crush dem ask..u come here dey analyse ppl's comment.. D question minus u??? See as he siddown dey look 4 names.. White hair gor grow ontop ur head.. If u talk ur own u go enter ground??? @Emmyrexx ... I wasn't even referring 2 d first 3... Cos I've commented after dat. Na after I talk sey make anoda 3 talk dia own I go talk.... Even d poster never talk nd u come dey sweat ontop anoda person own.. Amebo
14 Nov 2015 | 02:51
0 Likes
#CLEARS THROAT i just cant stop laughing y re u guys @skookum mr 99 baes @invicible mr typing @NextAngel mr inhaler @vict-vames mr awaiting moderation @promzy mr coming @jummybabe miss 90% not saying wu ur crush is . . . . . . . . . . . . @tennibenson no wori i go tell u na wu my own crush be i just won make she comment first b4 i du and now she as and my crush is . . . . . . . . . . . . . . . . . .MAKE I TALK AM . . . . . . . . . @chisomsophia yes dat my crush now make u na cum talk ur own oooooo
14 Nov 2015 | 05:26
0 Likes
[b]@Emmyrexx na u be the referee?? talk ur own joor... Well... my crush?? ☆ ☆ ☆ ☆ ☆ ☆ ☆ Actually... they are still Awaiting Moderation [/b]
14 Nov 2015 | 05:42
0 Likes
@pheranmmie041 i like ur guts.....see as they ask them to tak they no fit they just dey turn around the table....lolz am just passing o
14 Nov 2015 | 05:49
0 Likes
@chomyline no mind them they no get mind talk am ni @vict-vames they are still awaiting moderation meaning they are pleanty right [ur crush] cus dat they means a lot
14 Nov 2015 | 05:56
0 Likes
@Dee Babs Alabs as my big Aunty@tenniebenson tak am u never mention urs.....if u do then we wil follow thus
14 Nov 2015 | 06:22
0 Likes
Ok.. Two more ppl.. As writer don talk him own nw.. Remain two ppl I dey wait 4..b4 I drop mine
14 Nov 2015 | 06:53
0 Likes
hmmm so @vict-vames @tenniebenson @konphido @emmyrexx @ele @pizzaro @skookum @jummybabe @frankkay none of una gee confess abi? Well my crush......... . . . . Is none other person but...... Them many sha But shaxee is my number one......(winks) I know say @vict-vames dey think say na him Lolx And then followed by @pizzaro (kisses) And @vict-vames (laughing out loud) . If to say @skookum nor me youruba I for add am those Pipo too dey ugly Lolx . Then for the girls abi females...... But before I talk......... I don't like girls Oooooooooo just a crush Lolx. That would be @tenniebenson and @wyse-one...... . . . But wait o.... Why una nor wan talk
14 Nov 2015 | 07:36
0 Likes
@tenniebenson two people don talk ooo remain one peason @ritagold no mind them fear they catch dem
14 Nov 2015 | 07:40
0 Likes
Haha @ritagold kilode na?? Must u mention my hubby ni?? I knw sey na becos u knw sey ppl don dey suspect u..dats why u change it.. I'm 101% sure dat my hubby is part of ur crush.. Well sha.. Dere is freedom of crushing... No worry I will marry u 4 my brother.. . . . @Adura remain one person.. . . . @ritagold ppl re scared becos dey don think d tin 2 far.. Me I no fear o.. Let one more person talk nw.. I will say mine
14 Nov 2015 | 07:52
0 Likes
And aw can u say yoruba ppl re ugly?? U wan make rat chop ur intestine commot?? @ritagold
14 Nov 2015 | 07:53
0 Likes
Hmmmm six page na only 5 people talk dere crush waitin una dey fear sef
14 Nov 2015 | 07:55
0 Likes
Am bold enough so far @skookum @tenniebenson @vict-vames nd even @chomyline mrs jst passing by una no bold att all welll mine is ................the are many inshort the first day i discover dis site dere is one among dem dat uptill now she is still de no 1 nd dat person is no any other person dan ........................ ' ' mummy am comming hey guys make una no vex my mummy is calling me a minute
14 Nov 2015 | 08:02
0 Likes
Lolxxxx @Vict-vames Lez do it diz way Comment urz first ad i will mention mine @Tenniebenson Na lie joor Am nt whining u jawe I knw u don't av d mind to say d person All diz 3 person u ar saying iz jux an excuse Atleast 2 pple az mentioned theirs we wil c after d third person mention hiz own @Skookum Walie small be lie Me i don't orgastand d fin u tap o Can u retap pleash @Konphido Last time i checked The question iz meant 4 evryone There iz no crime if u mention urz With Arnold Schwarzenegger voice Who crush u? @Ritagold Tah! Wah did u jux said "yoruba 2 da ug.. Wat" Swallow it nw nw Yorubas ar among the tribes that possess beauty the most in nigeria
14 Nov 2015 | 08:05
0 Likes
@Frankkay if i hear say ur mummy dey call u shia so u to dey fear u no get mind @ritagold wu tell u say yoruba boys no fine se me se trouble in fact na we fine pass for coolval community abi i lie at my yoruba boys and girls @skookum @taiwo @pizzaro @khola46 @tenniebenron @jummybabe and other yoruba pple for these place
14 Nov 2015 | 08:19
0 Likes
@adura who told u say @pizzaro na yoruba. him no get tribe ehen adura am back no be fear na dey truth i dey tell mummy called me ehen about crush abi na crouch )1( ....................... )2(........................ )3(......................... )4(.......................... )5(........................... The are five (5) shebi am clear now @tenniebenson @skookum @jenifa remain una @ademolaisrael abeg no let my babe be ur crush again oo abeg @gracedkyenny is mine take note
14 Nov 2015 | 08:46
0 Likes
Observation: Hahahaha @Tenniebenson don disappear ooo . . Still observinq....
14 Nov 2015 | 09:27
0 Likes
me too dey observe!
14 Nov 2015 | 09:32
0 Likes
I read every comment from page 1-7, i'm just laughing alone and tears dropping from my eyes. *clearthroat* crush or no crush, i still haven't gat any crush here
14 Nov 2015 | 09:36
0 Likes
my crush not actually crush it just dat I see him as a cool guy and no odar person than @pizzaro
14 Nov 2015 | 09:39
0 Likes
@emmyrexx ur mata no be hear @ritagold shey na me be ugly man abi,dnt worry we go meet @ our usual joint @adura dnt mind her jare
14 Nov 2015 | 09:54
0 Likes
My crush here on coolval is @jummybabe
14 Nov 2015 | 10:03
0 Likes
Me no get crush on coolval ooooooo
14 Nov 2015 | 10:10
0 Likes
my crush don die ..na me kill am when he/she nah gree luv me *tearful face* .. oya @tenniebenson* i don talk my own .. ur turn .. ah nah d person but i want u to talk first
14 Nov 2015 | 10:22
0 Likes
[b][i]*Peeping*[/i][/b]
14 Nov 2015 | 10:22
0 Likes
[b]@Ritagold [i]*(Whispering)... na im u no tell me since?? come come mak we discuss[/i][/b]
14 Nov 2015 | 10:41
0 Likes
Hmm... Thanks @Jummybabe *blushinq*
14 Nov 2015 | 10:45
0 Likes
(crying) @jummybabe has snatched my hubby and now he is even blushing...... @pizzaro you go come meet me for house....Gbese re o. @skookum you neva look yourself for mirror Lolx . . . Hmm make una first confess finish then me go com bring my real list of crush versus crushes Lolx but for now make una just dey follow that 1st one. . . @vict-vames for your mind... After you and your babe don disgrace me for coolval22.com abi lol
14 Nov 2015 | 10:55
0 Likes
My crush is @chisomsophia
14 Nov 2015 | 10:59
0 Likes
thanks @emergencia no o @ritagold I just see him as a cool guy or as a frd nothing more cos I don want u come hammer my head
14 Nov 2015 | 11:04
0 Likes
@taiwo if i hear say u no get crush 4 coolval . . . . . . . . . WHAT am i seeing @uptownguy what happen y we go they shear the same crush abeg me no like am ooooo abeg at my bad boies come help we warn the man ooo@skookum @frankkay @nextangel @vict-vames
14 Nov 2015 | 11:07
0 Likes
Hahahaha @Ritagold Biko stop cryinq....itz not what u're thinkinq o... Infact am short of words... @Tenniebenson plz come nd help me out....
14 Nov 2015 | 11:19
0 Likes
this @uptownguy is trying to clame some ground here hmmm just watching...... Contunu
14 Nov 2015 | 11:21
0 Likes
@pizzaro no p I'm still cool ni
14 Nov 2015 | 11:24
0 Likes
@ritagold no mind dat guy @uptownguy he won dey form GUN JUN PYO 4 hear he won snach my crush @uptownguy u no dey fear ni
14 Nov 2015 | 11:24
0 Likes
Tanks @pheranmmie041 @frankkay i neva hear who ur crush or crushes b soo y u wan cum hear my own...
14 Nov 2015 | 11:34
0 Likes
Thank God ooo, I wan talk ma crush......@dee-babs, @pizzaro I wan confess, ma crush come 4rm Bururururu, she tall-short, black-choko, her name.......pohopohopoho, omo cof wan kill me. Mak I drink H2O @pharm-vickymears, help me talk am abeg
14 Nov 2015 | 11:47
0 Likes
*peeping* like @vict-vames
14 Nov 2015 | 11:53
0 Likes
@jenifa u first followed by me
14 Nov 2015 | 11:58
0 Likes
@adura no worry ur sef @uptawnguy abi waitin be him name he is jst passinby
14 Nov 2015 | 12:01
0 Likes
@frankkay may him they pass by ni oo
14 Nov 2015 | 12:02
0 Likes
@wyse-one @temmyjoy okayy babes come see dix small gel d@ say ur hubby z ugly... @ritagold Thank ur start @babe4biola nd @hbankee ar nt around dey 4 show u pepper
14 Nov 2015 | 12:21
0 Likes
U re no longer my hubby@skookum u don marry anoda gal@wyseone behind my back.
14 Nov 2015 | 13:24
0 Likes
@Frankkay lolzz uu too like woman yu better take off your mind frm it
14 Nov 2015 | 14:26
0 Likes
Lyk seriously i have crush on@pizzaro but he no dey luk my side.lol
14 Nov 2015 | 14:27
0 Likes
Abeg wetin concern @Emmyrexx wey just dey run commentary??? Person hold ur own hand ni? Abi kilode bayi??
14 Nov 2015 | 14:30
0 Likes
All of u crushing on @Pizzaro .. Uhmmm keep crushing o.. Cos d owner go soon land.. Nd dat is @Babe4biola
14 Nov 2015 | 14:34
0 Likes
Owkay.. Let me say mine cos I knw sey some ppl don dey stretch neck since onto sey dey wan see my crush like @emmyrexx I no just sabi wetin concern am.. He no talk him own.. Na story he dey yarn... . . . . *thinking deeply* owkay on a serious note.. I like lots of ppl.. But make I just mention 3 .. . . . . . . . . Emmyrexx oya drink cold water cos I knw sey na u be amebo first class raise 2 power 2.. . . . . . . . . . . . . My crush... Uhmm (na crushing tinz o..no come crush me for ground o) . . . . . . @Coolval222-2 oga @ d top himself (lol u see sey me I dey alwyz aim high baje baje) @Onihaxy (well he is my sweet@ sha.. U fit ask him.. Den @Vict-Vames (on a more serious note.. I like his kind of person.. He is fun) oya as I don mention dem nw.. Shebi ur eyes don come down??
14 Nov 2015 | 14:40
0 Likes
chai.., @tenniebenson na only u three crush . .. Me know say anything ooo
14 Nov 2015 | 15:17
0 Likes
[b]Yes! i be @Tenniebenson crush... who wan cry mak him cry, who wan vex mak him vex, who wan die hmmm... mak him live oh...Lolzzz Thanks Wifey...[/b]
14 Nov 2015 | 15:51
0 Likes
[b]And my crush are. . . . . . . . . . . . . . . . . @Tenniebenson She is the first person i knew here on coolval when i came new and she's my wifey... Hhmmm... . . . . . . @Promzy [i]*Big Grin*[/i] She's the first friend i had here on the site.... . . . @Ritagold [i]*Winks*[/i] She's my latest friend on the site #ShowYourPix hehehe . . . . Loading...[/b]
14 Nov 2015 | 15:52
0 Likes
Lol @Vict-Vames .. Dey can only talk o... Its me nd u 2geda 4reva #muah! .. . . @adura ehn ehn?
14 Nov 2015 | 16:00
0 Likes
[b]@Tenniebenson Gbam!! they cnt do nada... #Me&U @coolval222-2 take note of this o... infact come and say something as a support. [/b]
14 Nov 2015 | 16:12
0 Likes
@chomyline ah jes tlk ma mynd ni nah..@jenifa sebi afta dat notin else?
14 Nov 2015 | 17:10
0 Likes
hmmmmm.....still observing ooo
14 Nov 2015 | 17:17
0 Likes
@ademolaisrael u better stay away @gracedkyenny is my wife even de whole coolval nd de whole world knw dat so kip off is occupied lol ' , , let me say my crush once nd for all @tenniebenson even God no so i no go lie she is de first gal i saw on coolval nd fantasize nnd since den i tryed gettin her attention but to no avail 2@chomyline @ritagold 4@jenifa @youngfellow i told una say na 5 so dat is dem as pastor way i be
14 Nov 2015 | 18:58
0 Likes
@promzy when u won observe finish @tenniebenson make i help u finish dat statement 4ever and ever till death du us part AMEN.
14 Nov 2015 | 18:58
0 Likes
@frankkay as u knw waiting dey my mind ni.. I have many crush at dis site o its just that am a secret admirer..... @tinagabe i never see u here o @ebube show ur face ni
15 Nov 2015 | 00:46
0 Likes
I talk am.... Say this pastor dey trip for me Lolx.... Hmm wonders
15 Nov 2015 | 01:18
0 Likes
Kikikikikikikikiki @ritagold
15 Nov 2015 | 01:20
0 Likes
Aha.... Now I will drop my list of crushes lol... Hmm @vict-vames am blushinq like Gbagam...... @tenniebenson did you see that? So park well lol
15 Nov 2015 | 01:23
0 Likes
Hahahahaha I knw sey una don dey eye my hubby tey tey.. As he don add u 4 him crush list nw u go give testimony 4 church.. Sha no too happy... Cos na dat lane u go dey @ritagold .. Oya start confessing cos I knw @Vict-Vames is ur number one crush
15 Nov 2015 | 01:25
0 Likes
okay my real list of crushes.. (adjusting my lens) Actually my crush/crushes are one in a century Lolx 1 @shaxee hmm mua tripping for him like crazy Hehehehehe 2 @ibrams my Ex boo 3 @vict-vames small sha becos I dey fear him babe 4 @pizzaro 5 @skookum even thou he ugly Lolx 6 @konphido (winks) 7 @emmyrexx (mo ti Gbe) and then recently I come add one join... Only say me I don't really know if na male human or female human or if na monkey self Lolx Standing at no 8 @ele That's all...... Happy sunday guys... Make una go church o
15 Nov 2015 | 01:37
0 Likes
@tenniebenson how you take know? I wan go do thanksgiving for church say @vict-vames don finally admit say him dey crush on me (dancing to the alter where @frankkay is the pastor Lolx)
15 Nov 2015 | 01:43
0 Likes
hmmmmm.....eleyi gidi gan ooooo
15 Nov 2015 | 02:29
0 Likes
Hmmm Jux az i av knwn I knw say nah coolval she go talk Well since evrybody iz saying there's most specially padimi @Tenniebenson lemme 2 say mine
15 Nov 2015 | 03:13
0 Likes
My crush iz @Originalannchilexdel Really like that lady...even #khola46 no get choice he must leave her 4 me b4ce
15 Nov 2015 | 03:21
0 Likes
@ritagold u are wlc to my wonderful church @tenniebenson wic kind lough be dat
15 Nov 2015 | 04:09
0 Likes
Hey hey hey @ritagold no too happy say pastor like me dey crush on u oo @chomyline waitin come dey ur mind
15 Nov 2015 | 04:12
0 Likes
Hmmmm....... Wonderful peepz....... . . . . . . . . . . . . . . . (singing in ADELE'S voice) . . . My crush.................. . . . . . . . . Oh..... . . . . . . . . . . My crush.................. . . . . . . . Yeah........ . . . . . . . . . . . . LOADING..................
15 Nov 2015 | 04:24
0 Likes
@emmyrexx so.................. So........................ So........................ . . . Let me sip my coffee.................. I am bia-ming (coming)
15 Nov 2015 | 04:29
0 Likes
Hmmm! . *lips sealed*. . *lips opened* . *lips sealed* . *lips opened* . It has do oh! Shebi itz T.G.I.F crush confession? Friday dun pax na. . . Haba!
15 Nov 2015 | 06:55
0 Likes
@konphido. My crush is @
15 Nov 2015 | 06:58
0 Likes
***eyes lite up*** @originalannchilexdel Did u jux named me az ur crush? Hpe say u knw jux da pull my leg ba? Anyway bring a cup of coffee 4 me 2 when coming bak @Ritagold Hmmm Me az ur crush Hpe am save sha Ha na wan #Pizzaro or #Ibrams 2 com ad start knocking on my door anytime u refuse 2 com o Anyway an honored 2 b a crush of a great writer lik u
15 Nov 2015 | 07:07
0 Likes
*lips sealed*
15 Nov 2015 | 07:09
0 Likes
@frankkay thats 2 say that i also had a crush on u......happy sunday joor
15 Nov 2015 | 07:10
0 Likes
@dee babs Alabi,i hv landed like landover,with my rangeover,I hope no body z jealous here.@Tenniebenson. And.............????
15 Nov 2015 | 07:25
0 Likes
my crush @chisomsophia thanks 4 cuming ooo @tenniebenson pearson way go save me from u don come
15 Nov 2015 | 07:59
0 Likes
@konphido I taya o.. Today na sunday oooo
15 Nov 2015 | 08:10
0 Likes
@ele my friend confess and let devil shame this sunday. Which one is lip sealed lips opened and eyes lite again? I don tire for una.... I'm giving you guys two minute just two minute to confess your crush or......... Observing..... Twan twan. @emmyrexx you wan dey pull my leg abi?
15 Nov 2015 | 08:58
0 Likes
@Ritagold I dare nt pull ur leg Infact i can help 2 dust it if u wish @Konphido Nw av said my crush jux az avrybody az said there's Excluding u only I think iz high time u open dah lips of urz ad say ur crush.
15 Nov 2015 | 09:30
0 Likes
@konphido why are you hiding.......?
15 Nov 2015 | 09:42
0 Likes
See me hw i de happy de most beautiful gal on coolvall the crush on me chai i dey feel like obama now @chomyline am dey happiest man on eath lol
15 Nov 2015 | 10:56
0 Likes
@frankkay 4 ur small mind u dey fell like OBAMA
15 Nov 2015 | 11:49
0 Likes
Hahahahahahahahaha omoh na laugh get m o....... C confession abeg . @ademolaisreal I c u tnx but d tin b say I don marry. @chomyline tnk God say na only crush u get 4 @frankkay cos na my hubby b dat o. . . . Unfortunately m I no get crush on Coolval22. but I get Husband Shaa. Maybe on d long run I fit get 1.
15 Nov 2015 | 12:01
0 Likes
@konphido make u dy dia dy seal ur lips, when ur lips close e no gree open again ur eye go clear. Beta splits it out @emmyrexx old man Hfa na. . . . @tenniebenson Wia u go hide khola46 na.
15 Nov 2015 | 12:11
0 Likes
@Gracedkyenny my hubby.. My sweetest heart is @home... He's making money 4 us
15 Nov 2015 | 12:16
0 Likes
Excuse me!!!! Friday don pass.. Postpone it till next friday
15 Nov 2015 | 12:20
0 Likes
@Gracedkyenny old woman Nt 2 far jawe Where went u all diz while?
15 Nov 2015 | 13:29
0 Likes
@GRACEDKYNNEY i respect u o our wife na only crush wia i get 4 ur hubby o abeg mak u no skin me alife joor @frankkay kam nukwa
15 Nov 2015 | 14:52
0 Likes
@tenniebenson na im u cum dy here dy flex urself abi. I go tell am o. . . @emmyrexx I just dy asif I no dy o. . . @chomyline I no go do u Anyfin o, I just 1 notify u ne. . . wia dis my hubby nw.
15 Nov 2015 | 15:30
0 Likes
@tenniebenson thankz jae... D guyz wan knw my crush. Buh if i post am now, dem nr go fit read am finish forever and ever! Lolx. . @emmyrexx I tink u shud ask DEM cox everyone excluding you, knws my crushees... . . @ritagold. Even u too wan knw my crush? Chai! Dis is not fair o. . . @gracedkyenny . Dem dun tel u say ur hubby @frankkay dae addicted to por.n? Neva go find drugs wen e go use. Cox I hear say u travel, and im just use d time take switch so tey dem nr fit count the number of times him dae watch am a day. *tongues out*
15 Nov 2015 | 19:08
0 Likes
Lol@Gracedkynney i don see am ni
16 Nov 2015 | 01:00
0 Likes
Tnk God say na only watch im dy watch am. him no fit try am again @konphido cos I don cum back nw. but wait o, y u no 1 talk ur crush?
16 Nov 2015 | 01:04
0 Likes
dats Gud @chomyline
16 Nov 2015 | 01:39
0 Likes
@gracedkyenny sweetie u are wlc dont mind dat @konphido of a tin na me nd him for coolval
16 Nov 2015 | 04:48
0 Likes
@adura hw persin go do na @emmyrexx na my new brand wife u de call old woman chai! De president most here dis @chomyline no worry my bae understand
16 Nov 2015 | 04:55
0 Likes
@konphido dy try put asunder since bt him no fit, he z just using so many strategist bt 2 no avail. @frankkay
16 Nov 2015 | 05:27
0 Likes
hmm am happy now my bae is back
16 Nov 2015 | 08:32
0 Likes
@frankkay xo u no hapi b4 LOL
16 Nov 2015 | 11:01
0 Likes
@gracedkyenny Nawa o "I Jux day as if i no dy" Hmmm Som1 dat last told me dat, i later heard dat she jux came back 4rm Dubai. She no jux want make i knw. Jux d way u ar hiding where u went all diz while U dah jux came bak 4rm outside d country Or u thought i won't knw ba? Anyway... watin u bring come 4 me? Ad its nice 2 see/hear 4rm u again Buh wait o...u avn't done d main primary of diz forum o Who crush u...sorry who iz ur crush??? @Frankkay C diz addicted porn movie watcher o She no complain Na u put am 4 head like wycleff Noh lemme send solder ant 2 come eat dah ur long buh tiny tale btw ur 2 legs o @Konphido 2 scared to say ur crush ba? No wonder u da twist am *Tongue out*
16 Nov 2015 | 15:48
0 Likes
@emmyrexx u don come again ooo see me see dis one be say na only one boxer him get (loughing in english hihihihihihi)
16 Nov 2015 | 16:50
0 Likes
@emmyrexx I package o bt trust @frankkay nw, d guy don wag evrytin. Even @konphido nd @skookum cum do alonger sef finish evrytin. . Omo m no get crush 4 here o bt still hoping 2 crush sumbody Shaa, Lolz ( @frankkay no fear u hear?) . Lolzz bt wait o, na my @frankkay u dy insult/threaten like dat? @emmyrexx
16 Nov 2015 | 16:56
0 Likes
Bzbe i trust u now @gracedkyenny
16 Nov 2015 | 19:17
0 Likes
@gracedkyenny No mind dah @Frankkay jawe Nah gbeborun (amebo) he won do b4 Na him make me won teach am lesson buh coz of u ad untop say he b my son as per say me nah wel respected elder 4 diz community i go live am. About d thinz u bring I knw say dah #Frankkay of a thing nah confirm consumer even if Skookum ad Konphido no join am the tin no go reach am. anyway no qualms, we stil da gidigba.
17 Nov 2015 | 00:57
0 Likes
Dnt worry wen Nxt I travel i'll bring urs specialy @emmyrexx
17 Nov 2015 | 04:19
0 Likes
@gracedkyenny take am easy wit dat @emmyrexx i no trust am oo him fit u no na
17 Nov 2015 | 05:57
0 Likes
@Gracedkyenny U could jux make it up to me By going to a nice place 2 take Dina 2night Buh iz gonna b ur treat *Winks* @Frankkay Don't tell me dat u ar scared already o u knw am a gentle man I wil take it eazy okay *smiling*
17 Nov 2015 | 08:16
0 Likes

Report

Please describe about the report short and clearly.

(234) 9121762581
[email protected]

GDPR

When you visit any of our websites, it may store or retrieve information on your browser, mostly in the form of cookies. This information might be about you, your preferences or your device and is mostly used to make the site work as you expect it to. The information does not usually directly identify you, but it can give you a more personalized web experience. Because we respect your right to privacy, you can choose not to allow some types of cookies. Click on the different category headings to find out more and manage your preferences. Please note, that blocking some types of cookies may impact your experience of the site and the services we are able to offer.