Chai
I Can stil remember back then in primary 1
When the teacher was teaching us fine art, she was drawing a table and a cup ontop, she told us to draw,
As i was drawing mine, my belle just dy make noise, u knw dat kind noise wey motocycle without plug dy make,
Kpaa kpakpaakpaaraarara
i rememberd the hot beans i download in my belle at home, unfunately the noise came to my anus i quietly took d exit card and to d bush(we no get toilet 4 skul)
The kind force wey d shit and fart take dy come out come dy fear me, i didnt even care to adjust my khaki knicker very well,
After the ejecjion i went to class and continue drawing,
One girl for class wey em nose dey pain come smell shit, dy come trace am to my knicker, chai!!, see emberassment, d teacher flog me 13 out of 16 (dat was my position dat term)
She sent me home. and since dat day 4 class dem dy call me shitter til i came 2nd position d next term, they shut up,
Wenever i remeber it na laff i just dey laff