What do u tink dere was dis 3 friends after dey don dey all rite u know wat I mean dey don drunk wich 1 sey alrite most between d 3 of dem
D 1st guy after he don drunk finish he enter his hotel room and went to the toilet tryin to pies as he was doin it he saw himself 4 inside mirror and he said
ah bros abeg sorry oh no vex I no know say person dey here and he rush out
D 2nd guy wat he don dey alrite he con dey look 4 hm pone and dis same phone he dey use am to find his pone oh and sum1 even call him he pick it and said
Pls bros call back am looking 4 my phone
And d 3rd guy after he do dey owk finish he car his car and drove off as he was goin he con reach 1 place and he say one truck way don dey 4 dat place 4 almost 3yrs he park his car at the back of the truck and after 3hours he said ah ah wich kind traffic be dis abi
So btw dis 3guys wu is really drunk