@olorivicky u said yoruba dey call ahm "Ipe or ogogo" well, I just hope sey no be bcoz I no understand yoruba language nah him u won confuse me fah.?.
.
.
Anyway, my language (Igala) dey call ahm ehmm... Make I no lie u, ah don forqet fah but I fit consult @ele1 et @vict-vames or beter still my qrand pa, nah dem fit sabi the name pass me... Lol...